Bring It On (Remix)

Hoo hoo hoo hoo Bring it on,
bring it on You woo wooo wooo o You woo woo Bring it on You woo woo
woo You woo woo Oh Life no dey sweet o eh If some people no dey hate
o So use your number six o Dey calculate,
you go see the ratio The beef sef na meat o Whether na asun dem
relate o So bring your own crayfish o We go mix o Oh Oh o o Shey na
dem talk say, we no go blow o o Oh o o Shey dem dey see us now We don
dey glow o Take a look at me now ah Take a look at me now ah ah We
running things in this town Can't you see I don't care who you are
Where you from or what you do Just as long as you chasing money Do
what's right, never give up on it Bring it on Bring it on Are you
ready Unu ready No matter how you try Don't you ever fall Keep your
head up high And standing tall Bring it on,
bring it on Are you ready Unu ready No matter how you try Don't you
ever fall Keep your head up high And standing tall And rising,
rising, rising Keep it high Rising, rising,
ri-rise Bring it on This life e no easy So much hustling and bustling
Everyone is struggling So make you no dey believe
say Since everyone is chasing You never gonna make it...
lai lai Never say No uh Never give up Keep your head up Standing tall
And for sure uh You go turn it up Burn it up Turn down for what Oh o
o... eh Shey na dem talk say, w
e no go blow o o Oh o o Shey dem dey see us now We don dey glow o o
Take a look at me now ah ah Take a look at me now ah ah We running
things in this town Can't you see I don't care who you are Where you
from or what you do Just as long as you chasing money Do what's
right, never give up on it Bring it on Bring it on Are you ready Unu
ready No matter how you try Don't you ever fall Keep your head up
high And standing tall Bring it on,
bring it on Are you ready Unu ready No matter how you try Don't you
ever fall Keep your head up high And standing tall And rising,
rising, rising Keep it high Rising, rising,
ri-rise Bring it on I don't care who you are Where you from or what
you do Just as long as you chasing money Do what's right,
never give up on it Bring it on Bring it on Are you ready Unu ready
No matter how you try Don't you ever fall Keep your head up high And
standing tall Bring it on,
bring it on Are you ready Unu ready No matter how you try Don't you
ever fall Keep your head up high And standing tall And rising,
rising, rising Keep it high Rising, rising, ri-rise Bring it o



Credits
Writer(s): Peter Okoye, Paul Okoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link