Dem Bobo

Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your grandmama!
(Dem bobo) Bobo your grandpapa!
(Dem bobo) Bobo the market women!
(Dem bobo) Bobo you journalist!
(Dem bobo) The human right activists!
(Dem bobo) In the name of democracy!
(Dem bobo) Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your grandmama!
(Dem bobo) Bobo your grandpapa!
(Dem bobo) Bobo the market women!
(Dem bobo) Bobo you journalist!
(Dem bobo) The human right activists!
(Dem bobo) In the name of democracy!

(Dem bobo) Bobo your mama
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Dem bobo your mama ahahaha ahaha!



Credits
Writer(s): Olufemi Olufela Anikulapo Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link