Funke (Remix)

Spyro
S'Bling on the track
Mayorkun baby o
OBO Baddest
Cheeee
Funke Funke
oon ja mi lara je
The way you love me right
The way you treat me right
Apostle must hear of this
Say you give me joy
Wey dem no fit stop
Our love e no go spoil
If to say I be snake,
ehn I'll swallow plenty money wey pass 36 milla for you (Cheee)
And even if I fail jamb o, I don't care
Don't mind as long as you dey there
Walahi
If you leave me I'll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me see na wetin I go chop o
Walahi
If you leave me I'll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me see na wetin I go chop o
Make I no go parami si e lorun baby
Girl, I go buy you what you want o
Oh baby tell me what you up to? (Shekpe)
This one no be accidental discharge o, baby
When I shoot, I shoot a shot oh
I no dey miss, always on point oh, oh eh
Plenty plenty girls, but na you I pick
I know you not a hoe, but I know you deep
Baby come be my sunshine, make you carry my bloodline
And if to say I be bomb,
I'll blow your mind away, Blow you kisses everyday.
Sisi, I no be your big brother
No be say we sabi each other
But our love e dey grow stronger oh
Then I say again, Sisi, I no be your big brother
No be say we sabi each other
But our love e dey grow stronger oh say I swear.
Walahi
If you leave me I'll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me, see na wetin I go chop o
Walahi
If you leave me I'll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me, see na wetin I go chop o (OBO)
Oh eh eh, Funke, Funke
O n jami laya the way you dey bad rewind (Cheee)
And I know you're ready to take it
My accountant must hear of this
Cos I go do it your way
On top your love eh, we go show them all eh
Eh, if to say I be Jew (never)
Na me too carry police, my guys them them dey ready
Ehh ahh, I go draw your tattoo
Forever is you and me, Givenchi on a daily
Ahh, me I no dey look for person wey go give me trouble
I dey look for omo wey go gimme double
Shout out, my guys wey dey hustle
If no be God where I go dey, me I no for know?
Me I no dey look for person wey go give me trouble
I dey look for omo wey go gimme double
Shout out, my guys wey dey hustle
If no be God where I go dey, me I no for know?
Walahi
If you leave me I'll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me see na wetin I go chop
Baby I go come through like bang-dada-dang, eh eh
Bang-dada-dang, and everytime you give me me dey come do,
i go give you everyday and everything make I feel alive ooohh.
Awon girls won wa mi ni
Ton ba ri mi lori street, won fe fo mi ni eh eh.
Me I no do fokiri, Funke Funke,
abi ejo mi ni eh, Funkeee, ehn ehn ehn ehn
Baby oya Ehn ehn ehn, I go give you eh eh eh eh.
Oya oya ehn ehn ehn
Ah ehn ehn ehn ehn ehn ehn
Baby oya ehn ehn ehn
I go give you ehn ehn ehn ehn ehn
Ah oh ye eh

This sound is holy dope



Credits
Writer(s): David Adeleke, Mayowa Adewale, Samuel Onuche
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link