Ye Riddim
Yaa yaa yaa yaa yaa
Yaa yaa yaa, yaa yaa, yaa yaa, yaa yaa
Janging!
E dey pain me like
Ye ye ye oh, ye ye ye ye ye ye ye oh...
This one na gbedu wey dey, tear my head, I no even fit pretend o
Game I dey play, alaye no be Nintendo
Cover my face, dem callin me Rey Mysterio
Feel the beat, make you hear this song for stereo uhn uhn
D-O say make everything chopi elbow
Ma nigga, what's it gon be, you wan form hard guy, or make we take am easy
Me nuh zagadat guy, don't call me Mr. Eazi
You no geti signal, cos the network is busy
Say, ma nigga, this ting no funny
Everything's fucked up because say you fuck up
Nigga shut the fuck up
Put you for the lockup
As a bad guy when I enta dem must to lock the gate
All the things I do enemies dem'a always come with the hate
Plenty plenty plenty suffer wey we face, we dey hustle every night and day
But my people dem go say, I no wan die
E dey pain me, but I no wan cry
For the past three days we dey chop mai mai
Many suffering, oh my oh my
E dey pain me I dey ask why oh why
Ma nigga, what's it gon be? Molue or Legedes?
We no get, G-Wagon, we wan buy, all the Bentley
All the Bentley, we wan buy, all the Bentley
We no get, all the money, we no get
Different things dem happening
Every damn day my Grammy speech I'm practicing
Things wey you see, omo boy na packaging
Money never dey, I am just still managing
No go dey kaku me
You dey judge and you never sample me
I no hol ball you con dey tackle me
Shey galala be likey shaku shaku ni
You wan run my race you go daku ni
Nuffi ride my wave, this na tsunami
God e dey for me oo le sunmo mi
You only come tor'onje ti jina ni
You fit to like chop cake make I like Akara
Wear Gucci make I wear Ankara
Dance shoki make I dance galala
But you no gree, you dey talk my matter

Credits
Writer(s): Jimi Jang
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.