Alone

Dem be two, later become three
They run things together, live in peace and
Harmony
Then suddenly, the three bin disagree
One go solo
The other two follow
Oh no no no
The world dey vex right now
Say the three, them dey do their thing
Individually
But remember, some day, them go leave each
Other
Cuz truly none of them be brother

And in case you don't know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to wake up
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone
See, of the three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
"And in case you don't know it— Faze
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one of the three
Say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba
It's a small world wey many things dey happen, -
Dey happen, dey happen, dey happen, dey
Happen
It's a small world wey many things dey happen
A brother you trust today go fit betray you
Tomorrow, so
Be careful this life is full of sorrow
Watch the company you keep and the friends
You follow, cuz
Ope nye mama dun e pun madu
Eni tomo elio pa yi wo
Nothing stays the same
And as you lay your bed, na lie you go lie on top

And in case you don't know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to wake up
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You go make am as Faze alone
See, of the three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one of the three
Say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba
Said I can't make it all alone
Oh no, na lie them dey lie o
Said, I can't do it all alone
The roman di romba
If you believe, you will achieve it
Na lie them dey lie o
Stand on your feet and say, no no no
No way

And in case you don't know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to work out
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone
Oh, oh, my brothers and sisters
You go make am alone
Believe in yourself
And I show you now
You are not alone
Oh no
I go do am all alone
See, of the three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one of the three
Say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba
Someday, someday, we shall meet again
We will still love each other
Someday, someday, we shall meet again o
We will begin as brothers
One day, one day, we shall step on stage again



Credits
Writer(s): Louisa Bobb, Andrew Dean, Benjamin Wolff, Ben Barson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link