Live For Today
Man will live but must die
Death will come at anytime
I say when that time to die come
You no go fit run
You no go fit hide
La la la la, la la la, la la la
Brother mii la la la, la la la, la la la
Brother mii
Man ruled evil but must die
Death will come out anytime
I say when that time to die come
You no go fit run
You no go fit hide
From small pikin to arugbo
A young papa, sisi eko
When death come him fit take anybody
No matter your age
Whether you good or you bad
You all nestled for corruption
Everybody must die one day
Is not one thing we no fit escape
Whether you rich or you poor
Bribery and corruption no dey this world
All your property you no go fit take
All your money go mean nothing
So my brothers you see what I mean
Man will live but must die
Me I don decide to live for today
For tomorrow, I fit no dey
That's why I say
Let us live, let us live for today
(Live for today)
(Live for today)
That's why I say let us (live for today)

Because tomorrow fit no dey (live for today)
And you go regret when you die (live for today)
Sey you no enjoy your life (live for today)
You better enjoy life today (live for today)
Because tomorrow fit no dey (live for today

Sey you no enjoy your life (live for today) oremi

Because tomorrow fit no dey, you hear me (live for today)

Sey you no enjoy your life

Credits
Writer(s): Olufemi Olufela Anikulapo Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.