Ma Baby

Err er er
Gadam Fancy yeh
Mmm R2bess
Your love dey make me dey go Gaga
You blow my mind like a new banger
I go love make you do sanga
Without you I no be complete

Ahh ah ah ahhh ah
Oh my baby ye
Ohh oh oh ohhh oh
You are my sweety o

Yurlim gno tirtila suhu pieli
Lala nor ka di tirti zugu biili
Di tirtila suhu pieli
Din nor la ntirili zugu biili
Nda gabsi mi ko ogbaama
Ka nyul onini ka vi gbamaa
Dama obi tuma taali sh3li din simsi
Kan ntum galim oo

Ahh ah ah ahhh ah
Oh my baby ye
Ohh oh oh ohhh oh
You are my sweety o

My love no wantin tin teacher baby
You are my future lady
I no want make I loose her baby
You are my future lady
I go fly you to Canada
There you go see say I love ya
I no be faking
(E no be faking)
I m in love, na you I dey gbedu
I go chop it like Banku
So make you tell am cool
Make you give me way

Your love dey make me dey go Gaga
You blow my mind like a new banger
I go love make you do sanga
Without you I no be complete

Ahh ah ah ahhh ah
Oh my baby ye
Ohh oh oh ohhh oh
You are my sweety o

Before I go like to dey talk anything I go like to say I'm sorry
I'm missing the way you dey hold my waist anytime you dey put it on it
And if you make me your baby again to God I go give him the glory
Korno dey put me for the word but now I dey see she dey bore me
Sa'ana Pokua ni shish3 o
Nawu di di nkormo
You see I fool myself you know
Oh girl I took away the show
Mayaa, mayaa afr3
Se wumi aa odo
Se wumi nimaa aya fr3

Yurlim gno tirtila suhu pieli
Lala nor ka di tirti zugu biili
Di tirtila suhu pieli
Din nor la ntirili zugu biili
Nda gabsi mi ko ogbaama
Ka nyul onini ka vi gbamaa
Dama obi tuma taali sh3li din simsi
Kan ntum galim oo

Ahh ah ah ahhh ah
Oh my baby ye
Ohh oh oh ohhh oh
You are my sweety o

Fushi kin nga yaabata mini zukiyaa
Oh my baby
Ki yaafei mini maso kusadanii
Because you be my baby
Naayi ba'ayi, Takama ni
Shei duba ta, kunya yakama ni
Domi naa sab Alkawali
Sakani ni da eta
Karki barni zukiyaana
Kiyaama ngasi yi darya
Ai kin yi kirchi Masoyaa
Kiyaama ngasi yi darya
Nasani kaman de nayileifi
Nna roko kiyafei mini
Nkinka yaafei ban yishi kuma
Ban nkoma yinshi kuma

Ahh ah ah ahhh ah
Oh my baby ye
Ohh oh oh ohhh oh
You are my sweety o

Karki barni zukiyaana
Kiyaama ngasi yi darya
Ai kin yi kirchi Masoyaa
Kiyaama ngasi yi darya

Ahh ah ah ahhh ah
Oh my baby ye
Ohh oh oh ohhh oh
You are my sweety o



Credits
Writer(s): Mujahid Bello Ahmed, Rashid Mugeez, Nyarko Enoch
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link