Reality
Fire fire burn mi enemies
Dem want use hatred and burn mi energy
Me just want peace, Me just want my harmony
Spit Fire when i sing my melody
Fire fire burn mi enemies
Dem want use hatred and burn mi energy
Somebody call emergency, come and see wetin i dey see
Sir Tami pon this nyehenn
If i start to dey talk
Many many things wey dey sup
My People never know what is up
Until somebody fall from a gunshot
I dey my lane o
My people they know that i got them and they got me too
Look with your eyes o
What you see sometimes is good but its not really good
Mo tun ti de o
Mo Gbono feli feli, dem know say mi no dey play
Call up the radio, Make you tell them to put my music on da replay
My guy don't bow for a man
Manna Manna stand gallant for the ground
Tell that bludclaart we are made of a bomb
Me not even fear if they're bussin they're gun
And the feeling is hurting me
I'm feeling it mentally
My people are suffering
I'm talking reality
Badmind demma causing emergency, every time me i talk reality
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya
What you see you see
What you see i see
My guy you don't know
If you know you know
If you know you know, my guy you don't know
All my guys they know, what they see, what they believe in
Believe in God what you believe in
All them man demma blind, dem no see vivion
What you
What you believe in
All them man demma blind dem no see vision
My people dey beg for the release
On my PC i dey see all their retweets
E no easy dem want see me on their tv
Take it easy, you go see me on Hip Tv
One day One day One day One day One day
Every single day we dey pray to Jah

Money and Time, Freedom or Power
Liberation to the people i'm fed up
People be crying, People be hustling
In my beloved country
Baby cries
My people they love me
They do not deny me
But if you're hating on me
You can love me or hate me

Credits
Writer(s): Tamilore Akinsulire
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.