Need to Know
It's Victor AD nanana yea
You know the vibe is authentic
Spiritual vibe
If I die before I wake brother
Would the people I did for remember my name brother
Or would they judge me by the wrong things that I've done brother
I hope say dem no go forget me the way dem forget my brothers
Wey Don pass away
I need to know
Who dey drive this country
I won come down, driver keep the change
I need to know
If na only me understand the way wey I dey feel today
I need to know
Who dey drive this country I wan come down
Driver keep the change
Omo I need to know o
I need to know o
Cos it's deeper than thoughts
We losing faith everyday
It's action time, we don taya to dey pray
Government nor send us, yea we get the message
Make we stand up we're tired of the oppression
Bow! two seconds man down
Nobody else wan die so we stand down
Make a hashtag tweet about it
When it stops trending we all forget about it
Till another explosion another mass murder
Another sars officer committing man slaughter
Oh you no send abi? you're unbothered
Until the next victim na you or your brother
We suffering and smiling naija is a joke
Getting your PVC that is a goal
But who we go vote? that's the question
Remember when we vote change for the last election
Ah e be now?
Belike tear tear money
Make dem change the change
or better still, keep the change
We nor want again
Oko, shey na force to rule us again
I need to know
Who dey drive this country
I won come down

I need to know, if you still remember
Chiadika, Ugonna, Lloyd and Tekena
Let's have a moment of silence
Corruption is still on the rise
The cost of living is still very high
Sars still killing boys on the streets
Our girls never still complete
Chi!
Still killing people everyday in the north
Mister President still ain't giving a f%ck
And they want me to censor my rap
They killing people like cows, there's no censoring that
Nothings working nobody's tryna fix it
Tell the leaders of tomorrow
they would never be sh%t
Being a young man in this country is risky
I nor even blame Bobrisky
mtchew!
If I die before I wake brother
Would the people I did for remember my name brother
Or would they judge me
By the wrong things that I've done brother
I hope say dem no go forget me
The way dem forget my brothers
Wey Don pass away
I need to know
Who dey drive dis country

Credits
Writer(s): Thomas Mackenzie Bell, Swindle, Sam Frank
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.