Yemisi
Yeh, Oh
Dj Baddo, Urobo Wedo
Dey called me Jumabee
See
Dey say my girlfriend come from Abule (moni ke file be)
Dey say her Papa dey stay for Orile (moni ke file be)
Dey say she no sabi do dressing ah (moni ke file be)
Ani woni oun fowo je resi (moni ke file be)
Yemisi gimme love, gimme love (She dey tinga lingali my heart)
Yemisi gimme love gimme love (she dey tinga lingali my soul)
Yemisi gimme Yemisi, Yemisi (she dey tinga lingali my heart)
Yemisi gimme love gimme love (she dey tinga lingali my soul) yeah
Dj Baddo
She no wan know wether you bad oo ah
See, she loves you like so,
She no wan know wether you good oo ah, eh
So, at the same time, I no wan hear wetin dey talk about her
So, at the same time, I love her cos she loves me
See
I no mind if she no ft speak English, see English oo, me no want.
I no mind if she no ft speak English, no be English me go chop
(She loves me I love her, I love her, she loves me)
She loves me, I love herrrrr

And I say popo de popo, d loving na Koko
U're fitted Okoro, no one knows tommorow
But, I know say my baby love me and I go love her back
I know say my baby want me and I go want her back

(She loves me, I love her, I love her, she loves me)

Tinga lingali oun to ba wu won ni kan so
Tinga lingali I love you, Dj Baddo sef dey feel
Tinga lingali baby me oo, ma da won login Jumabee loves you

Credits
Writer(s): Godfrey Egbe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.