Dabebi

Another Guilty Beatz
King, King Promise
Zagadat
Kill Beatz, let's go
Girl, I want to dey your skin
Girl, I wan dey your side
You should be here with me
Me and you go dey alright
Girl, I want to dey your skin (it's your boy, Eazi)
Girl, I wan dey your side
You should be here with me
Me and you go dey alright

Is it a crime to gumbody o? (Gumbody o, yeah-yeah)
I need somebody o (somebody o, yeah-yeah)
Is it a crime to gumbody o? (Gumbody o, yeah, yeah)
Omope anything for you, baby o (Zagadat)
I'm supposed to be your man, I no go fall your hand
While the rain is pouring, girl, I'm longing for you
Baby, help me understand, why you never dey around?
If one more night should go by, tell me what I for do? Yeah

Oh Dabebi, menso me Dabebi
Dabebi o, Dabebi, Ɔdɔyewu, Dabebi
Baby, oh Dabebi, menso me Dabebi
Dabebi o, dabebi, Ɔdɔyewu, Dabebi
Girl, I want to dey your skin
Girl, I wan dey your side
You should be here with me
Me and you go dey alright
Oh, girl, I want to dey your skin
Girl, I wan dey your side
You should be here with me
Me and you go dey alright, yeah-yeah

Give me your heart make I keep
Give me your oil make I light up
Give me your heart make I keep
Give me your oil make I light up
Maria, Soweto
Maria, Maria, Soweto
Balila, Orlando
Balila, Balila, Orlando

I say, I supposed to be your man
I no go lef' your hand
While the rain is pouring, girl, I'm longing for you
Baby, help me understand (oh baby, help understand)
Why you never dey around? (Why you never dey around?)
If one more night should go by, tell me what I for do? yeah (din-dada-dindin)
Oh Dabebi, menso me, Dabebi
Dabebi o, Dabebi, Ɔdɔyewu, Dabebi o
Baby, oh Dabebi, menso me, Dabebi
Dabebi, o Dabebi, Ɔdɔyewu, Dabebi
Girl, I want to dey your skin
Girl, I wan dey your side
You should be here with me
Me and you go dey alright
Oh, girl, I want to dey your skin
Girl, I wan dey your side
You should be here with me
Me and you go dey alright

Yeah-yeah



Credits
Writer(s): Maleek Shoyebi, Oluwatosin Ajibade, Ronald Banful, Joseph Addison, Gregory Newman, Olasoji Shonowo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link