Intro (Feelings)

See one time and you are that nigga
And the other two times dem be pulling that trigger on you (on you)
See one time and you are that nigga
And the other two times dem be pulling that trigger on you (on you)

Back then I dey hustle hustle, make I lowo, make I lowo noni
I no get any money bi DJ Olamide, if you ask me bee noni
I don walk for apapa, I don trek from Ilasa
Thank God for my mama, shout out to my papa
I've been a banker, NYSC, BSC, done it all
Education gat nothing on me

But what you see can be deceiving
No be everything wey shine na bling bling
My brother don't stop believing oh, eh eh
And I'm just here tryna make a living
Forget say every time I'm smiling
Sometimes you dont know how am feeling yeah

See one time and you are that nigga
And the other two times dem be pulling that trigger on you (on you)
See one time and you are that nigga
And the other two times dem be pulling that trigger on you (on you)

See the street is a mice all the place you come from
If dem tell you say e easy see baba na set up
If dem vex lock up, drink water drop cup
Dem go reason say you stingy cos you no dey give up
From one competition to another competition
Omo you go see frustration and then loose the competition
Rejections, frustrations, no little motivation
But if see me now, I'm the mayor of Lagos

But what you see can be deceiving
No be everything wey shine na bling bling
My brother don't stop believing oh, eh eh
And I'm just here tryna make a living
Forget say every time I'm smiling
Sometimes you dont know how am feeling yeah

Hello, Oluwamayowa
Hello mummy, ki lo n sele ma?
How are you doing darling?
I'm fine ma, abi, I'm trying
Oluwa seun, pele oko mi it is well with you
Oloun ti fi e sori, o ni diru l'oruko Jesu
You shall overcome all your struggles
And the Lord shall crown all your efforts in the mighty name of Jesus
Aye a ma fe ni l'oruko Jesu
And thank you so much for being a wonderful son to me
I'm so very proud of you, take care of yourself and your brothers too
Okay?
Yes ma, thank you ma
Bye for now, love you



Credits
Writer(s): Obi Prosper, Mayowa Adewale
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link