Problem
Anyhow e wan be
I be the paddy wey dam wan see
But as e be as e don be
Omo na daddy she go call me
Because the boy e be Problem
And when i pull up with my Geez
Omo guys e be Problem
And all the chick we dey
Omo guys dem be Problem
Talk about me omo that na your Problem
Hammer na my Problem
Because the boy e be Problem na Problem
For Yankee e be Problem na Problem
For JD e be Problem na Problem
For Naija e be Problem na Problem
Ghana to S.a
Nwanne
Howfar
Forget your day ones cos you buy car
When your friends dem ah call you no dey answer
See this Ju man wey don start to form gangster
Slay queen
Wassap
Your best friend no get you dey pompous
Girl no be so e dey be
Girl no be so e dey be
No sleeping on bike
Baba God say my future must bright
So I got to hustle every day and night
Cos end of the road see I know there is Light
No sleeping on bike
Baba God say my future must bright
So I got to hustle every day and night
Cos end of the road see I know there is Light
Know there is light So me say
Anyhow e wan be
I be the paddy wey dam wan see
But as e be as e don be
Omo na daddy she go call me
Because the boy e be Problem
And when I pull up with my Geez
Omo guys e be Problem
And all the chick we dey
Omo guys dem be Problem
Talk about me omo that na your Problem
Hammer na my Problem
Because the boy e be Problem na Problem
For Yankee e be Problem na Problem
For JD e be Problem na Problem
For Naija e be Problem na Problem
God damn who be this omo new phone
Try to cop my mum a new car a new home
So u ain't talking money guy ngwa hapu ya
Cos see I no get time see bro I'm in a new zone
Uh And back then hommies broke
Ten niggas one room I swear we dey choke
Just to get away some dey drink some dey smoke
Every night every day we dey pray we dey hope
No be joke
At all at all na im bad pass
And PH boy WizzyWee no go carry last
And so I cut all dem boys wey dey form say dem sabi pass
With chicks without brain wey just carry nyash
Anyhow e wan be
I be the paddy wey dam wan see
But as e be as e don be
Omo na daddy she go call me
Because the boy e be Problem
And when I pull up with my Geez
Omo guys e be Problem
And all the chick we dey
Omo guys dem be Problem
Talk about me omo that na your Problem
Hammer na my Problem
Because the boy e be Problem na Problem
For Yankee e be Problem na Problem
For JD e be Problem na Problem
For Naija e be Problem na Problem
I be the paddy wey dam wan see
But as e be as e don be
Omo na daddy she go call me
Because the boy e be Problem
And when i pull up with my Geez
Omo guys e be Problem
And all the chick we dey
Omo guys dem be Problem
Talk about me omo that na your Problem
Hammer na my Problem
Because the boy e be Problem na Problem
For Yankee e be Problem na Problem
For JD e be Problem na Problem
For Naija e be Problem na Problem
Ghana to S.a
Nwanne
Howfar
Forget your day ones cos you buy car
When your friends dem ah call you no dey answer
See this Ju man wey don start to form gangster
Slay queen
Wassap
Your best friend no get you dey pompous
Girl no be so e dey be
Girl no be so e dey be
No sleeping on bike
Baba God say my future must bright
So I got to hustle every day and night
Cos end of the road see I know there is Light
No sleeping on bike
Baba God say my future must bright
So I got to hustle every day and night
Cos end of the road see I know there is Light
Know there is light So me say
Anyhow e wan be
I be the paddy wey dam wan see
But as e be as e don be
Omo na daddy she go call me
Because the boy e be Problem
And when I pull up with my Geez
Omo guys e be Problem
And all the chick we dey
Omo guys dem be Problem
Talk about me omo that na your Problem
Hammer na my Problem
Because the boy e be Problem na Problem
For Yankee e be Problem na Problem
For JD e be Problem na Problem
For Naija e be Problem na Problem
God damn who be this omo new phone
Try to cop my mum a new car a new home
So u ain't talking money guy ngwa hapu ya
Cos see I no get time see bro I'm in a new zone
Uh And back then hommies broke
Ten niggas one room I swear we dey choke
Just to get away some dey drink some dey smoke
Every night every day we dey pray we dey hope
No be joke
At all at all na im bad pass
And PH boy WizzyWee no go carry last
And so I cut all dem boys wey dey form say dem sabi pass
With chicks without brain wey just carry nyash
Anyhow e wan be
I be the paddy wey dam wan see
But as e be as e don be
Omo na daddy she go call me
Because the boy e be Problem
And when I pull up with my Geez
Omo guys e be Problem
And all the chick we dey
Omo guys dem be Problem
Talk about me omo that na your Problem
Hammer na my Problem
Because the boy e be Problem na Problem
For Yankee e be Problem na Problem
For JD e be Problem na Problem
For Naija e be Problem na Problem
Credits
Writer(s): Wizzywee Aka
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.