Fire (feat. Feli Nuna)

Feli Nuna
Edzoleme
DJ Akuaa
Ha
WhƐ

Ole sƐkƐ ni wƆ ye
You know the craze we craze as we dey here
Everyday celebration no worries
We don't need a reason to turn up and drink beer
Mesee, Bronya aba yi dierr
YƐngyi yƐni o
The sugar dey pepper my distin dƐƐdƐƐdƐ
Issa party time enti
YƐngyi yƐni o
The sugar dey pepper my distin dƐƐdƐƐdƐƐ dƐƐdƐƐ dƐƐdƐƐdƐƐ

We dey party everyday we no dey care
DJ turn it louder so sey we go hear
Dem wan try fi pull we down we no dey fear
Cuh we got that FIRE
We got that FIRE
We got that FIRE
We got that FIRE eeh

Fire fire fire
Fire fire eeh
Everyday be bronya
Party everyday
Fire fire fire
Fire fire eeh
Everyday be bronya
Party everyday

Mesee Bronya aba yi dierr
YƐngyi yƐni o
The sugar dey pepper my distin dƐƐdƐƐdƐ dƐƐdƐƐdƐƆ
Issa party time enti
YƐngyi yƐni o
The sugar dey pepper my distin dƐƐdƐƐdƐƐ dƐƐdƐƐ dƐƐdƐƐdƐƐ

We dey party everyday we no dey care
DJ turn it louder so sey we go hear
Dem wan try fi pull we down we no dey fear
Cuh we got that FIRE
We got that FIRE
We got that FIRE
We got that FIRE ee

I get fire over here
So we go burn them one by one
Chale Broyna is almost here
So we go party all night long
Make you kotomoshie gege
Make you wooso mame neke
Never seen such a fuss
I can't blame them if they can't get enough
Ha
I be the realest
Bad gyal thing
Call me the fiercest
Hey
You rocking with the Finest
Akuaa Call me daspinstress
Hey
Feli Nuna bring the faya
Da spinstress, I no go taya
Mese, They not ready yet
The fire we dey bring
Ebi serious

We dey party everyday we no dey care
DJ turn it louder so sey we go hear
Dem wan try fi pull we down we no dey fear
Cuh we got that FIRE
We got that FIRE
We got that FIRE
We got that FIRE eeh

Fire fire fire
Fire fire eeh
Everyday be bronya
Party everyday
Fire fire fire
Fire fire eeh
Everyday be bronya
Party everyday
O-Ole sƐkƐ ni wƆ ye
U know the craze we craze as we dey here
Everyday celebration no worries
We don't need a reason to turn up and drink beer
Mesee, Bronya aba yi dierr

YƐngyi yƐni o
The sugar dey pepper my distin dƐƐdƐƐdƐ
Issa party time enti
YƐngyi yƐni o
The sugar dey pepper my distin dƐƐdƐƐdƐƐ dƐƐdƐƐ dƐƐdƐƐdƐƐ

We dey party everyday we no dey care
DJ turn it louder so sey we go hear
Dem wan try fi pull we down we no dey fear
Cuh we got that FIRE
We got that FIRE
We got that FIRE
We got that FIRE eeh



Credits
Writer(s): Akua Kumi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link