Killin Dem
Gbe body eh
It's Kel P vibes
Zlatan
If I ever see you
You go kwere
Ise yen killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem pa
Kpro kpro kpro, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja
Je o mo, popo popo popo,
Gbe body e po grrrrrrr gbese gbese,
Gbe soul e eh eh grrrrrrr gbese gbese
Jon jon ti jon jon
Make you no dey fi ilo kulo lo
Jolomijolo, where the money?
Where the money nana nana?
Won ni elo ni, elo ni e
We making money rush rush like indomie indomie e
Ah we suppose get award, my Lord Baby shomo Giuseppe Zanotti ah
Je o mo

Kpro kpro kpro, we go dey wound them like that
Oga boss make I no be abeleja
You are not Ayefele, so what's your excuse?
This is my time jhor there's nothing you can do
Oya gbese bi eni to de fe ja Kung Fu
Ibile ibile mo wo le de, won japa won sonu
Oya who dey, who dey who dey who dey?
Zlatan Ibile, Burna lewon lere
Won m'ogun pe l'efo won lo mu mi sere Won
Gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere
Oya halle, hallelujah, rap yi ta lenuse bi ti suya
Ma jeko ya e lenu ti ba lo ra beamer Able God lasan legbo te lo n sina
K'eku le lo so fun toko toko, mo ti wole ko ma need ti n ba dibo
Kapachumaremanechupako, eruku ni mo ba to
Mo gbe zanku wole, mo ni ko fade shaku shaku
Ise yen killing them sha
Because I swear God the vibe go killin dem pa

Oga boss make I no be abeleja eh eh eh
Yanyan o, yanyan o
Back in the days dem dey use me to yanyan o yanyan o
What's on my wrist, on my neck e be daya o, daya o
I no dey look Uche, I dey denge o, Pele o ahn ahn

It's STG

Credits
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Temidayo Rapheal Omoniyi, Peter Kelvin Udoma Amba
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.