Follow Follow
Woa! No break, no job, no sense, joro, jara, joro, joro, joro, joro
Attention! (Zombie) quick march!
Slow march! (Zombie) left turn!
Attention! (Zombie) quick march!
Slow march! (Zombie) left turn!
Attention! (Zombie) quick march!
Slow march! (Zombie) left turn!
Attention! (Zombie) quick march!
Slow march! (Zombie) left turn!
Uh, shakara po, alakori
(Hey) emi ti mi lowo la po mi (no money)
Follow-follow wan kill the boy, boy, boy
E just dey go like zombie
OG, na God I take beg (say what?)
Una no go fit to stop my fake flex
My phonetic, my complex
Teacher don't teach me nonsense
Me, I want to rock the latest
Shey, you no dey feel my swag dey make sense (okay)
I dey tell the boys of how I go take spend
Even when I know account e dey red
My mates dem dey reason how to make bread
Me, I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
You for see the likes on top my JPEG
Woa! No break, no job, no sense, joro, jara, joro, joro, jara
Attention! Quick march! (Where the parol? Sho ti pari? I don show)
Oh no, no, no, I must blow, blow, blow
Je'a lo'be, gimme large, chop koboko anyhow, come collect
E mi ko ni mo ni motor, why you acting like you don't know?
Uh, na me and you go dey inside the trouser
I see wetin David dey buy for Chioma
I need to break my bag to feel among nah
K'emi ati boys no jora
Sho ri wedding Banky, and Adesua?
Sho ti gbo pe Toke tira Range Rover?
Ye fo'ya, I go borrow pose nah
I go be the talk of the town, I go take over
I need followers, e dey important
Dem see pesin dey Lekki wey dey pump yansh
I need HPB, I need congrats, I need mansions, I need more
My mates dem dey reason how to make bread
Me, I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
If I see the likes on top my JPEG
Woa! No break, no job, no sense, a joro, jara, joro, joro, joro, joro

Slow march! (Zombie) Left turn!
No break, no job, no sense, joro, jara, joro

Credits
Writer(s): Fela Anikulapo Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.