Perfect

Its bizzouch
Oh nah nah
Owiee
Abeg leave me make i live my life oo
Leave me make i live my life oo
Leave me make i leave my thing my way My way no be ur way
Leave me make i live my life ooo
Leave me make i live my life ooo
Leave me make i do my thing my way
My way no be ur way
Oya we go kill dem with sound and
The riddim and the base dem go pai pai
Say dem no know nothing say dem no know Nada
Ti eba Gbori wa lasan she left ma pa Lori
Omo ti ekun babi ekun ni joo
I'm not perfect dont judge me
Broda i no judgiee
I just dey do my thing my way
Nobody perfect so dont judge me
Artist ooo
If u Neva do Nada before
Kaluku loni tie Lara
Eni ti ile move ba sha ni barawo
I get my own for bodi broda
U get your own too shogbo
So no dey judge me dont judge me

Otooto lawaye otooto lama rorun
Kosi eni to mose kosi eni to mose layee
Pesin different from pesin
Money different from money
Me i go live my life ooo
Brother better live your life ooo

Oya we go kill dem with sound and
The riddim and the base dem go pai pai
Say dem no know nothing say dem no know Nada
Ti eba Gbori wa lasan she left ma pa Lori
Omo ti ekun babi ekun ni joo
I'm not perfect dont judge me
Broda i no judgiee
I just dey do my thing my way
Nobody perfect so dont judge me
Artist ooo
If u Neva do Nada before
Kaluku loni tie Lara
Eni ti ile move ba sha ni barawo
I get my own for bodi broda
U get your own too shogbo
So no dey judge me dont judge me
Omo no judge me
My brother my brother dont judge me
Ni tie Lara
Eni ti ile moba she ni barawo
Its bizzouch on the beat
Instrumental
Its bizzouch on the beat
Instrumental



Credits
Writer(s): John Oche
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link