Alert

Send me the kind of Alert

The kind of Alert that will make my phone to heavy Jesu!
Eh eh eh ah
KoretSound ahhh brother nwachukwu
Abeg oh don't be sleeping on a bicycle
Send me the kind of Alert
The kind of Alert
The kind of Alert that will make my phone to heavy
Ehhh oh my Lord
Oh my Jesu
Yeah!!!! Make the thing dey enter so that I for fit buy venza e no
bad if I drop the kind of tithe wey go make my pastor mental O Lord I
want to hear the popo because I for like spry my MumSy
carry the woman go London ah make she just go drink coffee
I say the kind of Alert
Bobo wey drink verseac
Jesu soak the Account I don't want to know the amount
But you know that kind of Alert wey
go fresh my face like say I do make up
Eh shebi cray wey go carry my phone anytime I want make call
Send me the kind of Alert
The kind of Alert
That will make my phone to heavy

Jesu!!! oh my Lord
Oh my Lord oh ehhh oh my jesu!
Okay Jehovah clear all the yeye make we dey sing for the pepe we want
to ride from AC to AC we don tire to enter Keke so that when
will want to so seed make the seed dey big pass the whole tree
And any day we want chop turkey my
guy what is the price of the poultry
Shey you know the matter Sha private jet for the corner Sha and
when we want buy house we go make look like say we dey buy gala Sha
Shebi na that kind of Alert wey go hit you,
you go want slap police man make them put you inside cell
so that you go dey there think wentin you go use this money do
Oh Lord the kind of Alert
The kind of Alert
That will make my phone to heavy
Send me the kind of Alert
The kind of Alert
Oh my Lord!!!
Oh my Jesu
Ehhh eh eh eh
Prinx Emmanuel
The kind of Alert oyeyeyeye
That kind of Alert ohooho



Credits
Writer(s): Emmanuel Masko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link