Fvck You
Vado
Yeah, yeah
(It's Young Jonn the wicked producer)
Na you dey cheat, na me dey beg (ay)
Make una check am, ogbanje
Shebi na me dey find sisi yellow (sisi yellow)
Ah, yeah (ah yeah)
No be say them no dey rush me
Shebi na your love me I dey consider o
Na because of you I dey mellow
Ashewo come be your hobby
Hobby, ho-, oya wait
Before I kill person o, arrest me
Woni olosho come be your hobby
Hobby, ho-, (oya wait)
Before I kill person o, arrest me, yeah
You come dey, f- you
Over, f- you
This one (f- you) that one (f- you)
Aro o (f- you), Lekan (f- you)
Pedro (f- you), Tekno (f- you)
Aboki (f- you), Sheyman (f- you)
Wizzy (f- you), Don Baba J (f- you)
Jago (f- you), Aremu (f- you)
Mr. Mulla (f- you) oh, slay
Slay mama no be big girl
One man for a woman
But for your matter, I be number 11 (Aremu)
Me sef I too like the bad ones
Good for me baby, bad for the boys (Vado)
Shebi na me dey find sisi yellow oh, ay
Ashewo come be your hobby
Hobby, ho-, oya wait
Before I kill person o, arrest me
Woni olosho come be your hobby
Hobby, ho-, (oya wait)
Before I kill person o, arrest me, yeah
You come dey, f- you
Over, f- you
This one (f- you) that one (f- you)
Aro o (f- you), Lekan (f- you)
Pedro (f- you), Tekno (f- you)
Aboki (f- you), Sheyman (f- you)
Wizzy (f- you), Don Baba J (f- you)
Jago (f- you), Aremu (f- you)
Mr. Mulla (f- you) oh
Vibe
Young Jonn, whoo (she ginger for me)
Yeah, yeah (she ginger for me, she ginger for me)
Sharpo (she ginger for me, she ginger for me)
Vado, yeah (she ginger for me)
She still dey ginger for me o
(Ginger for me o, ginger for me o)
I hope you like it like this
Mi girl, mi girl, mi girl, mi girl
You are wanted
You are wanted
Shebi na me dey find sisi yellow oh
Ayy-ayy (yeah ay)
Big girl, big girl, big girl, big girl
You are wanted
You are wanted
Na because of you I dey mellow
You come dey, f- you
Over, f- you
This one (f- you) that one (f- you)
Aro o (f- you), Skiibi (f- you)
Alhaji (f- you), Orezi (f- you)
Baddo (f- you), Alariwo (f- you)
Young John k' ina wa, Eric Codda
Yeah, yeah yeah
Yo, yo, yo
Mr. Mulla (f-you) oh-oh
Young John k' ina wa
(Swaps)
Mr. Mulla, oh-oh
Yeah, yeah
(It's Young Jonn the wicked producer)
Na you dey cheat, na me dey beg (ay)
Make una check am, ogbanje
Shebi na me dey find sisi yellow (sisi yellow)
Ah, yeah (ah yeah)
No be say them no dey rush me
Shebi na your love me I dey consider o
Na because of you I dey mellow
Ashewo come be your hobby
Hobby, ho-, oya wait
Before I kill person o, arrest me
Woni olosho come be your hobby
Hobby, ho-, (oya wait)
Before I kill person o, arrest me, yeah
You come dey, f- you
Over, f- you
This one (f- you) that one (f- you)
Aro o (f- you), Lekan (f- you)
Pedro (f- you), Tekno (f- you)
Aboki (f- you), Sheyman (f- you)
Wizzy (f- you), Don Baba J (f- you)
Jago (f- you), Aremu (f- you)
Mr. Mulla (f- you) oh, slay
Slay mama no be big girl
One man for a woman
But for your matter, I be number 11 (Aremu)
Me sef I too like the bad ones
Good for me baby, bad for the boys (Vado)
Shebi na me dey find sisi yellow oh, ay
Ashewo come be your hobby
Hobby, ho-, oya wait
Before I kill person o, arrest me
Woni olosho come be your hobby
Hobby, ho-, (oya wait)
Before I kill person o, arrest me, yeah
You come dey, f- you
Over, f- you
This one (f- you) that one (f- you)
Aro o (f- you), Lekan (f- you)
Pedro (f- you), Tekno (f- you)
Aboki (f- you), Sheyman (f- you)
Wizzy (f- you), Don Baba J (f- you)
Jago (f- you), Aremu (f- you)
Mr. Mulla (f- you) oh
Vibe
Young Jonn, whoo (she ginger for me)
Yeah, yeah (she ginger for me, she ginger for me)
Sharpo (she ginger for me, she ginger for me)
Vado, yeah (she ginger for me)
She still dey ginger for me o
(Ginger for me o, ginger for me o)
I hope you like it like this
Mi girl, mi girl, mi girl, mi girl
You are wanted
You are wanted
Shebi na me dey find sisi yellow oh
Ayy-ayy (yeah ay)
Big girl, big girl, big girl, big girl
You are wanted
You are wanted
Na because of you I dey mellow
You come dey, f- you
Over, f- you
This one (f- you) that one (f- you)
Aro o (f- you), Skiibi (f- you)
Alhaji (f- you), Orezi (f- you)
Baddo (f- you), Alariwo (f- you)
Young John k' ina wa, Eric Codda
Yeah, yeah yeah
Yo, yo, yo
Mr. Mulla (f-you) oh-oh
Young John k' ina wa
(Swaps)
Mr. Mulla, oh-oh
Credits
Writer(s): Oluwatobiloba Anidugbe, John Udomboso
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.