Happiness IS Free

You already know
You already know
It's your boi dee tee
Oh na na na oh na na na eh eh eh

Oya nah
Majo mayo majo
Jo mayo majo
Majo mayo majo ijo oo

Majo mayo majo
Jo mayo majo
Majo mayo majo ijo oo

Be happy be happy be happy
Happiness is free
Be happy be happy be happy
Happiness is free

Shey na dis life
Wey many dey hustle
Just to solve the puzzle eh
No be lie
As some people dey struggle
People dey bubble eh
But
No matter what you go through
Brother just dey true
No block another man food
Some people will love you
Some people will hate you
Make your orientation gum you

Majo mayo majo
Jo mayo majo
Majo mayo majo ijo oo

Be happy be happy be happy
Happiness is free
Be happy be happy be happy
Happiness is free

Many many problem
Many many complain
Many many problem wey man dey face ooo
E dey make man dey craze oo
Say i no get raba
Say i no get wife
Dem no give me visa
Say i no get life
Say i no get husband eh
Oya give me knife

If you die e no get remedy
Koolu down aye o pe meji
When is life there is hope i know surely
Things can be good
Things can go funny
Just be good
Brother be happyyy

Majo mayo majo
Jo mayo majo
Majo mayo majo ijo oo

Majo mayo majo
Jo mayo majo
Majo mayo majo ijo oo

Let dem know say
You are the best
You are the good version of yourself
No baga see you less
See you less
You are the best
You are the good version of yourself
No baga see you less
See you less

You are the best eh eh eh eh

DEETEE
MIX MIX
CLASSIC EH

VSTICKS SPIRIT PRODUCER



Credits
Writer(s): Ilesanmi Oluwasomidotun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link