Jejely

Oya ijo
Oya

Jejely o
Jejely o
Make you come and help me see how
I sit jejely o

Jejely o
Jejely o
Make you come and help me see how
I sit jejely o

Business dey my road
Na im one gentleman dey go
I just dey siddon for my road
Na im I see de man dey go

Jejely o
Jejely o
Make you come and help me see how
I sit jejely o

Jejely o
Jejely o
Make you come and help me see how
I sit jejely o

Fine boy no be small
Na so I see de man dey go
I no fit let am go away
Na so I come dey run dey go

Jejely o
Jejely o
Make you come and help me see how
I sit jejely o

Jejely o
Jejely o
Make you come and help me see how
I sit jejely o

I will never let him go away
from my sight
I will never let him be afraid
Of me

Jejely o
Jejely o
Make you come and help me see how
I sit jejely o

Jejely o
Jejely o
Make you come and help me see how
I sit jejely o

Jejely o
Jejely o
Make you come and help me see how
I sit jejely o

Jejely o
Jejely o
Make you come and help me see how
I sit jejely o

Oya ijo
Oya
Oya ijo
Oya



Credits
Writer(s): Teriwa Sillo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link