Ecclesiastes

Odae me jewel
Where ro
My friend call me
tell me say make I talk about pressing issues for Naija ah ah

My friend call me
tell me say make I talk about pressing matters for Naija
(the matters plenty oh)

Everyday when we see for Naija is a blessing
Everyday when we breath for this land Na Godsgift
Nothing Dey function ooo(nothing Dey,Nothing Dey function)
Fela you talk am ooohh,(baba talk am o)I quote

Animal Dey wear agbada,Animal Dey wear shokoto

Animal Dey wear agbada,Animal Dey wear shokoto

Animal Dey wear agbada,Animal Dey wear shokoto

Animal Dey wear agbada,Animal Dey wear shokoto

To wise up na to know when to stop
Matter for this life when dem no Dey talk
Boundaries when dem no Dey cross
People Dey ginger you go know how to pause
E ooo(pause e yo,pause e yo)

Solo you talk am ooo (Ecclesiastes e yo Ecclesiastes e yo)
There is time for everything o
No come Dey push me o

My life Dey sweet me oo(Akpo mie mie)
No come Dey ginger me oo,No come put me for trouble o

Everyday when we see for Naija is a blessing
Everyday when we breath for this land Na Godsgift
Nothing Dey function ooo(Nothing Dey function)
Fela you talk am ooohh,you say

Animal Dey wear agbada,Animal Dey wear shokoto

Animal Dey wear agbada,Animal Dey wear shokoto (animal animal)

Animal Dey wear agbada,Animal Dey wear shokoto(animal animal)

Animal Dey wear agbada,Animal Dey wear shokoto
This life na sense ooo(apply iroro)
This side na jungle oo(apply iroro)
Survival na the main thing ooo(akpogwonoju)
For this animal farm
Everywhere na bush ooo
For this animal farm
Everywhere done carry grass e yo ooo
Beast of no nation oo
Make una wise up o

To wise up na to know when to stop
Matter for this life when dem no Dey talk
Boundaries when dem no Dey cross
People Dey ginger you go know how to pause
E ooo(pause e yo,pause e yo)
Solo you talk am ooooo
Ecclesiastes e yo (where ro)
Ecclesiastes e yo(where ro)
Ecclesiastes e yo ooooo
Bakerz mix



Credits
Writer(s): Jewel Ejiroghene Akpomeyoma
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link