Paddy Mi
Yeah!
Told ya am multi genre
Dj Coz Again
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
Money no dey sleep ooh
If you sleep you go spend am for dream
No body go wake you when money dey come
Ore mi you just need to dey alert day and night
When mi started hustling for this money
Nobody ever take me serious
Everyday dem dey post me here and there
Dem no want make I turn up
Now wey mi don dey getti money everybody wanna link up
Now mi know say money be the thing mi need fi this world
Money no be root of evil
If you talk am you just day waste your time
What about poverty?, how you want take classify that one
Make i no hear you talk am again say
money is the root of evil poverty na the worst
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money oh
Paddy mi, ore mi, egbon mi, make this money oh
Paddy mi, ore mi, egbon mi, the money sure for us
We dey pray make God bless everybody
We dey pray, we dey pray body
Make we buy everything wey we want
Anything wey need
All the ride wey we want
When we dey move
We go day move in convoy
When we day spray for party
Go dey spray well
Everybody just dey smile
See shayo everywhere
Everybody just dey dance
Either na Zanku or Azonto

Credits
Writer(s): Collins Clifford
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.