Never Carry Last

They try to pull me down
But still the boy is going high
In the name of Jehovah
I know them all go shy
Showing them something they dont know
We started Adowa to Azonto
Kokobonko, Every Corn dough
Na we shaku shaku for Zongo

Never dey carry last
Never dey carry last
Never ever ever ever
Never dey carry last

Never dey carry last
Never dey carry last
Never ever ever ever
Never dey carry last

Yerh oser moko bɛ
Yerh eser moko bɛ
Yerh oser moko bɛ
Yerh eser moko bɛ
Yerh oser moko bɛ
Yerh eser moko bɛ
Yerh oser moko bɛ
Yerh eser moko bɛ

If you dey Lagos you go here my story
Challey, i be banker before
But eno easy
Right now i be counting my money solo
Abena come take photo
Them be telling me this
but i no send them
Because my credit dont finish for phone
There are sometimes like this
I cry for this
Way anybody no go fight for me
Now you sure for me and Kuami Eugene
Angela no evil fii die for this
If you throw me stones
I go rock with it
Throw me bomb
And i blow with it
Definitely good company
I can be that king in another
man city oh yeah

They try to pull me down
But still the boy is going high
In the name of Jehovah
I know them all go shy
Showing them something they dont know
We started Adowa to Azonto
Kokobonko, Every Corn dough
Na we shaku shaku for Zongo

Never dey carry last
Never dey carry last
Never ever ever ever
Never dey carry last

Never dey carry last
Never dey carry last
Never ever ever ever
Never dey carry last

Yerh oser moko bɛ
Yerh eser moko bɛ
Yerh oser moko bɛ
Yerh eser moko bɛ
Yerh oser moko bɛ
Yerh eser moko bɛ
Yerh oser moko bɛ
Yerh oser moko bɛ

See from nobody im going higher
Cause challey, your rockstar use to cry ah
but now we counting the money
Jehovah dey do am for me
Money be problem
And i solve the problem
Vyrusky tell everybody oow yeah
I'm the baddest kid in Africa
Causing Confusion with Angela
Now I'm on your TV
Everybody see me
Topping the chart in the newspaper
Eugene and Mayorkun ebiem
Tell the world they are on radio
I'm the rockstar from Ghana
Yeah they know my name in another
Man City oow yeah

They try to pull me down
But still the boy is going high
In the name of Jehovah
I know them all go shy
Showing them something they dont know
We started Adowa to Azonto
Kokobonko, Every Corn dough
Na we shaku shaku for Zongo

Never dey carry last
Never dey carry last
Never ever ever ever
Never dey carry last

Never dey carry last
Never dey carry last
Never ever ever ever
Never dey carry last

Yerh oser moko bɛ
Yerh eser moko bɛ
Yerh oser moko bɛ
Yerh eser moko bɛ
Yerh oser moko bɛ
Yerh eser moko bɛ
Yerh oser moko bɛ
Yerh eser moko bɛ



Credits
Writer(s): Adewale Mayowa Emmanuel, Eugene Marfo, Richard Mensah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link