Bet on You
You know its Looney on the scene baby!
See the ice we breaking
See the cream we making
I got a thing for me African ladies
All black no my girl's not Shady
She keep it real huh, keep it thrill huh
No dey open envelope wey dem seal huh
Too alive put my name for my will
Too alive cause she dressed for the kill
If you take a step away mehn I gotta look back
Look back, look back
I no fit lose you, I dey fear like that
Yoruba demons dem too dey gather for my back
She no fit understand, she go dey tell me to relax
I'm by your side i'm your army
Ride or die she be wavy
She be bugging me but no be pest cause she my lady
I got a million naira bet on you, bet on you
Say, say you give me power like Shen Gong Wu
I got a million naira bet on you, bet on you
Baby girl make we chill for this weather for two
Make we chill for this weather for two
Eyy chill for, weather for two
Cause I gotta put the dollar on you
Cause I gotta put the dollar on you
Eyy chill for, weather for two
Cause I gotta put the naira on you
Baby girl I'll put the naira on you
One step take it time to time
Two step take it time to time
One step take it time to time
Say, we no get time, okay we no get time
Okay, one stepping, two step o
Three stepping, four step o
One stepping, two step o
Three stepping, four step o
I see myself I say my mission no impossible
I got a lot to do, my status got a lot to do
But with you I know nothing that will dey for me to prove
Cause you are the the proof
Bullets never touch, they never hit
I never run, I never lose
You got the rhythm that be making me to move baby
No dey misstep, I dey feel blessed
They say your name and I gatts to say amen amen
Soaked in your love be like ramen
Many men dem dey fall for your charming
But you loyal, and you special
Sunday evening, TV special
Tim'ba marry, oti pari
But we young so we high on the pami
Alte kid we dey flex the efizzy
When she with me shawty line always busy, she's coming

I put the money on
I put the naira on
I put the euro on
I put the guy on
I put the girl on
I put the money on
I put the music on
Everything on, yeah, yeah we right tonight
Aw yeah

Credits
Writer(s): Yasir Biobaku
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.