Tell a Friend
Bush boys OdeeOne what's up Wadido do what's up
Tell a friend to tell another friend and make
He tell another friend sey make he no loose hope
Is KOB Charley BYC
Yeah see lemme tell you friend I don't know what you looking for
But a time will come when you will find what you looking for
Make you no shun dey pull the trigger keep shooting bro
A times you go win a times ebi loosing s
Keep the faith e no be so wey e go dey everyday
O' Nyame wo yehu to make am he get so many ways
Through many ways you go make happy for so many days
He fi to make your sun shine even though rainy days
But for that to happen you for do your part
No be everyday brother man you go look your dad
For anything wey you dey want you for use your hand
Tell me what go happen just in case you loose your dad
Gotta be a man cos life is really tough bro
I mean the journey to greatness is a rough road
All I see be obstacles but ano go stop no
Cos right in front of me Jehovah wey go control
And also my dear friend make you no loose hope
God's got the keys he go gbele every door closed
Places wey you no for dey you for no go
Keep your head up make you no turn into a lost soul
Is really kinda hard but you gotta struggle
The fashion and the groupie girls that's a double trouble
Be Stevie Wonder to these and focus on the hustle
Is KOB's advise you will need to solve the puzzle huh
Is KOB Charley KO KOB Charley
OdeeOne what's up Wadido do what's up
Tell a friend to tell another friend
And tell the other friend to tell another friend sey (Make he no loose hope chale)
Tell a friend to tell another friend huh
And tell the other friend to tell another friend sey (Make he no slow down huh)
Tell a friend to tell another friend me si

And tell the other friend to tell another friend sey (Make he no slow down)
Adey believe sey I go blow but I don't know how
Cos I start e no be today but ano slow down
Holidays I base for studio ano know town
My other paddies to dey chill I see photos chaw
Shoto wow be like sey them dey follow crowd
Me ano fi do some oh no nah
I'm tryna stay focused on my dreams I'm tryna make money and invest into my music
So is money on my mind all day all night opportunities ano go refuse it
It takes time for you to get there
Is like a journey you go realize na you dey there
Close your eyes open n then you dey near
Do it in the name of God can I get an Amen
Uh tell a friend to tell another friend sey make he tell another friend sey make he no loose hope

Credits
Writer(s): Edem Zigah
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.