I Be Jerh
Damned if you do damned if you don't
So
Make them allow me
It ain't gotta be so damn difficult
No
I go do it my way
Damned if you do damned if you don't
Ay
Make them allow me
I just wanna do whatever the hell I want
Ay
I go do am my way
Nana Benyin wɔ bɛ ti wo nka
Wɔ b3 pɛ wa sɛm I know paa
Nti sɛ wɔ shɛ wo ahorobaa
Make you no take it to your heart
If you no know my name make you call me Asumasi cos I no dey hear
You dey take shots i no dey barb
I no be David De Gea
God be my overseer
Tell Goliath that David is here
Yeah the styleee be rare
You know say I no get peer
I dey look fresh in my gear
Over here we no dey stress
We be celibate here (we don't give a fuck)
So the settings dey
My styleee
I get my own wave
Labadi
So the settings dey
My styleee
I get my own wave
Labadi
I be jerh
I be jerh
I be jerh
I be jerh ooh
It's alright
It's okay
I know e no be easy to dey maintain oo
E dey pain
Why e dey pain you
Everything we dey do we dey burst brain oo
Man for dey strap
Man for dey hold
Man for dey touch kwacha
When everything nice
Accra we dey
Economy no go matter
Man for dey strap
Man for dey hold
Man for dey touch kwacha
When everything nice
Accra we dey
Economy no go matter
So the settings dey
My styleee
I get my own wave
Labadi
So the settings dey
My styleee
I get my own wave
Labadi
I be jerh
I be jerh
I be jerh
I be jerh ooh
Damned if you do damned if you don't
So
Make them allow me
It ain't gotta be so damn difficult
No
I go do it my way
Damned if you do damned if you don't
I be jerh
Make them allow me
I just wanna do whatever the hell I want
I be jerh ooh
I go do am my way
I be jerh
I be jerh
I be jerh
I be jerh ooo
I be jerh
I be jerh
I be jerh
I be jerh ooo
So
Make them allow me
It ain't gotta be so damn difficult
No
I go do it my way
Damned if you do damned if you don't
Ay
Make them allow me
I just wanna do whatever the hell I want
Ay
I go do am my way
Nana Benyin wɔ bɛ ti wo nka
Wɔ b3 pɛ wa sɛm I know paa
Nti sɛ wɔ shɛ wo ahorobaa
Make you no take it to your heart
If you no know my name make you call me Asumasi cos I no dey hear
You dey take shots i no dey barb
I no be David De Gea
God be my overseer
Tell Goliath that David is here
Yeah the styleee be rare
You know say I no get peer
I dey look fresh in my gear
Over here we no dey stress
We be celibate here (we don't give a fuck)
So the settings dey
My styleee
I get my own wave
Labadi
So the settings dey
My styleee
I get my own wave
Labadi
I be jerh
I be jerh
I be jerh
I be jerh ooh
It's alright
It's okay
I know e no be easy to dey maintain oo
E dey pain
Why e dey pain you
Everything we dey do we dey burst brain oo
Man for dey strap
Man for dey hold
Man for dey touch kwacha
When everything nice
Accra we dey
Economy no go matter
Man for dey strap
Man for dey hold
Man for dey touch kwacha
When everything nice
Accra we dey
Economy no go matter
So the settings dey
My styleee
I get my own wave
Labadi
So the settings dey
My styleee
I get my own wave
Labadi
I be jerh
I be jerh
I be jerh
I be jerh ooh
Damned if you do damned if you don't
So
Make them allow me
It ain't gotta be so damn difficult
No
I go do it my way
Damned if you do damned if you don't
I be jerh
Make them allow me
I just wanna do whatever the hell I want
I be jerh ooh
I go do am my way
I be jerh
I be jerh
I be jerh
I be jerh ooo
I be jerh
I be jerh
I be jerh
I be jerh ooo
Credits
Writer(s): Nana Benyin
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.