Fire

Eh
Isa bang bang bang
Isa bang bang bang
Fireboy DML ooo

See all these guys wey dey follow you
Dey just want to bobo you
They go say dem dey for jand
When dem dey for cotonou
Dey go ask for different things from you
Even your photo too
They will never tell you the tru -uu -uth

But if I -I -I tell you say i love you
No be la -aa -ie
Baby when you looking to my ey -ey -ey -eyes
You go know say na true
I gat eyes for only you

Oh baby listen
Take it easy
Jowo baby, believe me
Anytime I'm saying these things
I no sabi play guitar
But i fit pull your G-Strings
Anytime i sing for you
Promise you go listen

'Coz if I -I -I tell you say i love you
No be lie oo
Baby when you looking to my eyes ohhoh
You go know say na tru-uue
I gat eyes for only you

Baby oh yeah ah
Oh baby only you yaaah!
Say baby na youuu
Oh baby only youu
Only you baby yeah
Only youuu
Say baby say na you, yeah
Say baby say na you
Oh baby only you yeah
Only you yeah.

See all these guys wey dey follow you
Dey just want to bobo you
They just want to chop your rice,
your meat and then your dodo too (ahhahn)
Their mouth too sweet, You go think say dey put iyo to tune
Meanwhile, i wan love you from today until tomorrow too (chi)

I will be there till the end ooo
I will be your lover, i will be more than a friend oo
Baby just trust me, You know you can touch me
I just want you to be there, you don't have to love me

So if I -I -I tell you say i love you
No be la -aa -ie
Baby when you looking to my ey -ey -ey -eyes
You go know say na true
I gat eyes for only youuu

So if I tell you say i love you
No be lie
Baby when you looking to my eyes
You go know say na true
I gat eyes for only you baby

Only you, Only you (oh oh only you)
Only you, Only you (oh baby only you)
Only you, Only you (oh only you)
Only you, Only you



Credits
Writer(s): Jimi Hendrix
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link