100 Bo2uls (feat. Zlatan & Soft)

Chechdaproducer
Ibile
Zlatan
Kapaichumarimarichupako
How are you
Ayiiiiiii
O fe je shawarma
Soft ti be be be
Kurongbe
I can't fall
I can't come and kill myself
Ehhhhh
Ahhhhh
Oya
Chop asu, chop shawarma
100 bo2uls for cubana
She no go put me for wahala
I swear this girl like too much palava
Ahh chop asu chop shawarma
100 bo2uls for cubana
Ahh she no go put me for wahala
This her government she get palava
100 milli for the aza
Put ikebe down down down
Plenty bottles must to pour
Put ikebe down down down
She want live lavida loca
Put ikebe down down down
The money wey we get no dey finish oh
Put ikebe down down down
This kind girl me i never see
This kind girl she no dey bellefull
You no get the kind money
Wey she dey reject
Before you on your hotspot her wireless don connect
Your matter don cast for town
Na money for hand and back for ground
Slay mama nobody dey help you drag your crown
If you no like Jago you go like Zlatan
Put body you chop
Gucci bag you want
You wan carry take away for you and your friends
You no sabi drink
Do you no do
Do do do
You be sudoku
Put body, you chop
Gucci bag you want
You wan carry take away for you and your friends
You no sabi drink
Do you no do
Do do do
You be sudoku
100 milli for the aza
Put ikebe down down down
Plenty bottles must to pour
Put ikebe down down down
She wan live lavida loca
Put ikebe down down down
The money wey we get no dey finish oh
Put ikebe down down down
Chech lo shey beat
Eh
Eh eh ah ah
Soft ti bebebe
Chop asu, chop shawarma
100 bo2uls for cubana
She no go put me for wahala
I swear this girl like too much palava
Ahh chop asu chop shawarma
100 bo2uls for cubana
Ahh she go put you for wahala
This her government she get e palava
Chechdaproducer



Credits
Writer(s): Omoniyi Raphael
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link