No Be Joke

Let me tell you something(something)
Let me tell you something
Eh no be joke ooo(no be joke ooo)
Born again no be joke ooo(no be joke ooo)
No be joke ooo
Temple nation in the building
Iam born again no be joke ooo (joke ooo)
I am to blessed no be joke ooo (joke ooo)
I speak in tongues no be joke ooo (joke oo)
I dey win souls no be joke oo (joke oo)
I am born no be joke ooo (joke oo)
I am too blessed no be joke oo (joke ooo)
I speak in tongues no be joke oo (joke oo)
I dey win souls no be joke ooo(joke ooo)
No be joke say I be Christian(Christian)

And I get holyghost inside my system(system)
If you know me you no say I no dey pretend

I dey act well(well)
See d movie(movie)
Everything wey I want dey d movie
E dey work
Sey my tithe and my offering
Wen I speak in tongues I dey high for d movie(movie)
I am born again no be joke oo(joke oo)
Washed by the blood no be soap ooo(soap ooo)
My to life too sweet no be scope oo
Looking so fly baba God be my logo
I be actor me I no go fit die
Call me pastor and say na me dey preach pass
Beta life,higher life I dey chop
Say d only place you can find me na church
Wait a minute ask your neighbor do you know wats up
I am born again holyghost filled and that's wats up
I speak and tongues, raise the dead and that's wats up
I pay my tithe and build the church and that's wats up
Yeah
Hallelujah
I'm getting bold
I'm on my uniform,call me soldier(soldier)
And its over,the pain and the stress
I'm born again,temple nation call me the best
You say
I am born again no be joke ooo(joke ooo)
I am to blessed no be joke ooo(joke ooo)
I speak in tongues no be joke ooo(joke oo)
I dey win souls no be joke oo (joke oo)

I am born no be joke ooo (joke oo)
I am too blessed no be joke oo (joke ooo)
I speak in tongues no be joke oo (joke oo)
I dey win souls no be joke ooo(joke oo)

Iam born again no be joke ooo(joke ooo)
I am to blessed no be joke ooo(joke ooo)
I speak in tongues no be joke ooo(joke oo)
I dey win souls no be joke oo (joke oo)

I am born no be joke ooo (joke oo)
I am too blessed no be joke oo (joke ooo)
I speak in tongues no be joke oo (joke oo)
I dey win souls no be joke ooo(joke oo)

I know who I am I know dey joke oo
I know dey play with my life I know dey joke ooo
There's power in the tongue no dey joke
I get anointing temple no fit yoke
I be actor I no go ever die
I dey my live well I dey my paradise
Everything wey I do dem go televise
Any devil wey wan try
Suicide

I am born again no be joke oo
Washed by the blood no be soap ooo
My to life too sweet no be scope oo
Looking so fly baba God be the logo

I am born again no be joke ooo(joke ooo)
I am to blessed no be joke ooo(joke ooo)
I speak in tongues no be joke ooo(joke oo)
I dey win souls no be joke oo (joke oo)

I am born no be joke ooo (joke oo)
I am too blessed no be joke oo (joke ooo)
I speak in tongues no be joke oo (joke oo)
I dey win souls no be joke ooo (joke oo)
Eh eh eh
Joke ooo
You say
Joke oo
Ehn ehn
Joke ooo
You say
Joke oo
Joke oo
No be joke oo(joke ooo)
Turn my life no be joke oo(joke oo)
Ahhn
Joke ooo
Ahhn
Joke
No be joke oo(joke ooo)
Eh eh eh
Joke ooo
Pastor Chris na my father no be joke ooo

I am born again no be joke ooo(joke ooo)
I am to blessed no be joke ooo(joke ooo)
I speak in tongues no be joke ooo(joke oo)
I dey win souls no be joke oo (joke oo)

I am born no be joke ooo (joke oo)
I am too blessed no be joke oo (joke ooo)
I speak in tongues no be joke oo (joke oo)
I dey win souls no be joke ooo (joke oo)
You say
E dey work
Say my tithe and offering
E dey work
Wen I speak in tongues
E dey work
Everything for my life
E dey work

Say my tithe and offering
E dey work
Wen I speak in tongues
E dey work
Everything for my life
E dey work
I no dey joke with my tongue e dey work



Credits
Writer(s): Temple Nation
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link