Hands Up
Wobɛgyiedi
Atwade atwade
Abɔle
When I think of the things you dey do for me
Nyankopɔn wayɛ ade
If they talk my matter matter
You dey make them dey scatter scatter
Anything I want you dey offer offer
You dey give me life, peace
Ano dey suffer suffer
Abeg put your hands up
If your start be small but daakye bɛyɛ big
Put your hands up
Today you dey sell ntos but you still dey dream big
Put your hands up
If you know sey tomorrow go be better than today
Abeg put your hands up
You sugar my koko
You make my life sweet, you butter my bread
Only you I go follow
Never go develop cold feet ago stick to your word
Ago make dem see sey
Only you be the reason
I keep on shining
Your love for me be undying
You alone ago
You alone ago
Follow follow
You make me agbo
You make me moko

Thank you thank you for loving me
Thank you for strength
Thank you for peace
Thank you
Yh yh

Credits
Writer(s): George Asare
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.