Tokyo
Oh na na na
Oh na na na yeah (Killabeat)
It's King, King Promise yeah yeah yeah
Girl say I take you to Tokyo
Girl I go take you to China
Girl I go take you to London
I go tell them say you are the one gan ni
Girl I go take you to Lagos o
Girl I go take you to Ghana o
Girl I go take you to Tema o
I go tell them say nah you you be the one gan ni
Ɔdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice)
When I manya with you say (all night o all night)

Sɛ ɔdɔ nka me ho nso a meda ɛnda
Onni me nkyɛn nso a me da ɛnda
Ɔdɔ yewu kɔ a mitu ndowm sɛ all nice (all nice)

See I say my baby Fiona
I no go play you like Maradona
I go give you joy make I hold yuh
Baby I go give you joy make I hold
Ei I say my baby Fiona
I no go play you like Maradona
I go give you joy make I hold yuh
Baby I go give you joy make all night girl

She give me whine, give me whine
Give me back and forth make I feel that thing o
Ɔyɛ fine, me se ɔyɛ fine
She dey blow my mind make I craze oh yeah
Ɔsɛ meyɛ bad boy, (bad boy, bad boy)
Chilling with the star boy
So many girls
Girls on my line buh nobody do me like this
Baby girl I manya for you o (Baby girl I manya for you o)
Girl I lova for you o (baby girl ebi you I dey want o)
When you dey here say na you I dey want ah (ah you dey make I dey mad o)
Girl I dey love you o o yh yh

Killbeatz let's go

Credits
Writer(s): Ayodeji Balogun, Joseph Addison, Gregory Newman
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.