Remedy
Ooh na na naaa na
naa na na
Eeeyyy
eeeyyyyaaaa
eyyy
eyyyy
eyyy eyy
If you dey my street make you no shoot trouble
cos I see my people and they see me too
no matter the weather remember my brother
na to work and chop be the remedy
if you dey my street make you no shoot trouble ooo
cos I see my people and the see me too
no matter the weather remember my brother
na to work and chop be the remedy
Remedy
Remedy Remedyooo
Ayeeee Remedy o
Weytin man no see before
since the time i dey drink my mama forfor
tintonte
yerenum nsa na yerefa adwene
but my brother remember to pray maakye
Short man no be half man, oh kemɔ amɛ
Tall man no be God, mpadie na hewalɛ
mpadie - amada!
One day you go chop sati
anyemi onutsumɔ ko eshaa yɛ la mli
all this suffer, no dey mean stop work
and if you ever know my matter
you go chat me sense
my brother, if you go fit
better help another
bible see 2 together
no man ever put asunder
woyɛ ga
Wɔbaa ni wɔba kwɛ nshɔ
Agbu wɔ kwakwe tsofa
Onukpa wɔnaa agai
Aju wɔ kpakpo shito ewɔ sai
wɔnaa kakai
Akɛ wɔ shwɛɛ tumatu
joo wɔyaa lɛ naakai
Remedy Remedyoooo
Ayeeee Remedy o
(why you for bore?)
raise your calabash
blessings dey come overflow
(what you dey worry for?)
this your palava
rain ego wash am away
(why you for bore?)
raise your calabash
blessings dey come overflow
(what you dey worry for?)
this your palava
rain ego wash am away
Michael Jackson
onupka come do am on di dancefloor
If your problem plenty
den shake it some more
Remedy Remedyooo
Ayeeeee Remedyooo
naa na na
Eeeyyy
eeeyyyyaaaa
eyyy
eyyyy
eyyy eyy
If you dey my street make you no shoot trouble
cos I see my people and they see me too
no matter the weather remember my brother
na to work and chop be the remedy
if you dey my street make you no shoot trouble ooo
cos I see my people and the see me too
no matter the weather remember my brother
na to work and chop be the remedy
Remedy
Remedy Remedyooo
Ayeeee Remedy o
Weytin man no see before
since the time i dey drink my mama forfor
tintonte
yerenum nsa na yerefa adwene
but my brother remember to pray maakye
Short man no be half man, oh kemɔ amɛ
Tall man no be God, mpadie na hewalɛ
mpadie - amada!
One day you go chop sati
anyemi onutsumɔ ko eshaa yɛ la mli
all this suffer, no dey mean stop work
and if you ever know my matter
you go chat me sense
my brother, if you go fit
better help another
bible see 2 together
no man ever put asunder
woyɛ ga
Wɔbaa ni wɔba kwɛ nshɔ
Agbu wɔ kwakwe tsofa
Onukpa wɔnaa agai
Aju wɔ kpakpo shito ewɔ sai
wɔnaa kakai
Akɛ wɔ shwɛɛ tumatu
joo wɔyaa lɛ naakai
Remedy Remedyoooo
Ayeeee Remedy o
(why you for bore?)
raise your calabash
blessings dey come overflow
(what you dey worry for?)
this your palava
rain ego wash am away
(why you for bore?)
raise your calabash
blessings dey come overflow
(what you dey worry for?)
this your palava
rain ego wash am away
Michael Jackson
onupka come do am on di dancefloor
If your problem plenty
den shake it some more
Remedy Remedyooo
Ayeeeee Remedyooo
Credits
Writer(s): Thomas J Henriksen
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.