E Strong

The way e dey turn me around
My eyes be like say e dey see stars
The way e dey turn me around
My head dey spin like big ball
The way you dey turn me around
My brain be like e dey touch...
So Na you come dey fix ma heart
Cus you wan build; you wan start
You con touch my mouth with fire
You con make me dey shine
Cus You were right there
You put me out... for limelight.
Your love e strong
E strong like rock
E dey fix my heart
E no dey break am o
See the way e dey shack me
I no know sey I fit fall for anybody for
this world say; this your love e staunch
Your love e strong
E strong like rock
E dey be like fire
Wey dey for my bones
See the way wey you love me
I no know say anybody go fit love me for this world.
Say; this your love e staunch
Oooo
Oooo
Oooo
Oooo
Oooo
Oooo
So you dey turn me around
My life; na you dey rule am oo
Turn me around.
Cus na you sabi to do well oo
I say you dey turn me around
Say na your way wey me I go follow
You dey turn me around
For this your love na im let you pass oo
Say na you dey enter my heart
You call me dey making down
You con scatter my gang to take the crown oo
Longer than life
Stronger than death
Stronger than any rock.
All: this your love e strong
Higher than height
Deeper than depth
Stronger than any rock
All: this your love e strong
Longer than life
Lord, stronger than death
Stronger than any rock
All: this your love e strong
Higher than height
He's deeper than depth
Stronger than any rock
All: this your love e strong
Yeah...
Your love e strong (oooo
E strong like rock (oooo
E dey fix my heart (oooo
E no dey break am o(oooo
See the way e dey shack me (oooo
I no know say I fit fall for (oooo anybody
for this world say this your love e staunch...
End



Credits
Writer(s): Matthew West
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link