Tiwa Savage
My Tiwa eh
You make me confuse oh
My Tiwa eh
Na you de burst my brain oh oh oh
Yesterday na movie
Tomorrow go be story
You de make me dey wonder
But baby i no fit surrender (Aahh ahhhh)
I gonna wanna take you home for tonight
Want to make you my own (Want to make you my own)
Have been trying to get to you all day
But to leave you alone (But to leave you alone)
So Baby just your body
Jo ba di
Dont take it personal
Your body make me kolomental
Jo ba di
Dont take it personal (Ehhh ehh)
So Baby just your body
Jo ba di
Dont take it personal
Your body make me kolomental
Jo ba di
Dont take it personal (Ehhh ehh)
What your price?
What you say?
What you want?
Fifty geezz?
You are a bad girl
You are a bad girl
What you want?
What you say?
What your price?
Fifty geezz?
You are a bad girl
You are a bad girl
Na me the boy when de stand for your domot
Have been knocking your door
Have been knocking your door
But i comot (E yeh)
Have been thinking of you for days and weeks and for months
You say make i no fear (You say make i no fear)
Have been drinking beer
To bear things for this girl
Wetin man go fit do
Wetin man go fit do to get this girl
Wetin i leva do
Wetin i leva do but all is well
I gonna wanna take you home for tonight
Want to make you my own (Want to make you my own)
Have been trying to get to you all day
But to leave you alone (But to leave you alone)
So Baby just your body
Jo ba di
Dont take it personal (Baby dont take it personal)
Your body make me kolomental
Jo ba di
Dont take it personal (Baby dont take it personal)
So Baby just your body
Jo ba di
Dont take it personal (Baby dont take it personal ahh)
Your body make me kolomental
Jo ba di
Dont take it
What you want?
What you say?
What your price?
Fifty geezz?
You are a bad girl
You are a bad girl
What your price?
What you say?
What you want?
Fifty geezz?
You are a bad girl (Bad girl bad girl)
You are a bad girl
Baby dont take it personal ahh ahh
Tiwa dont take it personal ahh ahh (Wadup)
You make me confuse oh
My Tiwa eh
Na you de burst my brain oh oh oh
Yesterday na movie
Tomorrow go be story
You de make me dey wonder
But baby i no fit surrender (Aahh ahhhh)
I gonna wanna take you home for tonight
Want to make you my own (Want to make you my own)
Have been trying to get to you all day
But to leave you alone (But to leave you alone)
So Baby just your body
Jo ba di
Dont take it personal
Your body make me kolomental
Jo ba di
Dont take it personal (Ehhh ehh)
So Baby just your body
Jo ba di
Dont take it personal
Your body make me kolomental
Jo ba di
Dont take it personal (Ehhh ehh)
What your price?
What you say?
What you want?
Fifty geezz?
You are a bad girl
You are a bad girl
What you want?
What you say?
What your price?
Fifty geezz?
You are a bad girl
You are a bad girl
Na me the boy when de stand for your domot
Have been knocking your door
Have been knocking your door
But i comot (E yeh)
Have been thinking of you for days and weeks and for months
You say make i no fear (You say make i no fear)
Have been drinking beer
To bear things for this girl
Wetin man go fit do
Wetin man go fit do to get this girl
Wetin i leva do
Wetin i leva do but all is well
I gonna wanna take you home for tonight
Want to make you my own (Want to make you my own)
Have been trying to get to you all day
But to leave you alone (But to leave you alone)
So Baby just your body
Jo ba di
Dont take it personal (Baby dont take it personal)
Your body make me kolomental
Jo ba di
Dont take it personal (Baby dont take it personal)
So Baby just your body
Jo ba di
Dont take it personal (Baby dont take it personal ahh)
Your body make me kolomental
Jo ba di
Dont take it
What you want?
What you say?
What your price?
Fifty geezz?
You are a bad girl
You are a bad girl
What your price?
What you say?
What you want?
Fifty geezz?
You are a bad girl (Bad girl bad girl)
You are a bad girl
Baby dont take it personal ahh ahh
Tiwa dont take it personal ahh ahh (Wadup)
Credits
Writer(s): James Afobhokhan
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.