Move

It's another day
Wey I dey see your face
I can't believe sey me and you go dey Nobody Finna take your place
Dem no fit understand the way you make me feel
Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Shey you know you too confam (confam o)
Where you dey make I show your compound (compound o)
Girl you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you
Oshé eh Oshé eh Oshé olomi oshé Eh eh eh
Oshé eh Oshé eh Oshé Omo mi oshé Eh eh eh
Oshé eh Oshé eh Oshé olomi oshé Eh eh eh
Oshé eh Oshé eh Oshé Omo mi oshé Eh eh eh
Anything wey you want take oh (take oh) You leave me I go frustrate oh
You be the remedy to ma headache oh You
make a brother man wanna feel alright (alright)
Bamijo Ma wo ju enibodi ko bami fo Out of everybody ko seni to le
Fun mi lakan balé To ré ré ré ré ré ré
Shey you know you too confam
Where you dey make I show your
compound Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Shey you know you too confam (confam o)
Where you Dey make I show your compound (compound o)
Girl you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you
Oshé eh Oshé eh Oshé olomi oshé Eh eh eh Oshé eh Oshé eh Oshé Omo mi
oshé Eh eh eh Oshé eh Oshé eh Oshé olomi oshé
Eh eh eh Oshé eh Oshé eh Oshé Omo mi oshé Eh eh eh



Credits
Writer(s): Paul Scott Levy, Rolando Ibata, David Robertson, Toni Toolz, Jose Luis Ibata
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link