Monitoring Spirit

No limits
Yeah yeah yeah yeah
Frankie Free baby
It's your boy TnJ aka The Gem King

Anytime I waka pass na so you dem go dey look me
Some of them borrow eyes just to look at me like TV
Telescopic people, shebi una don dey see me
Give dem microphone, my broda, dem go produce your CV

My people, omo wetin dey
See I was walking by on a certain day
When a homie said to me "See as you fine today, Oshey
I must to throway salute your way
What's been going on? What's hip hop with you
The way you fresh like today bread you must have finished school
Abi? Shebi? Hmm abi you sef wan marry
I know say your mama go like pikin to carry
Mr. dressed to kill, James Bond in a suit
Your flow is just too sick, see as people plenty for LUTH
Baba calm down, what are you talking about
Where's all this stemming from, l had to get down to the root... of this
Until then, please just leave me
Before you plant things, tell dem say you no see me
Forget, I fit take yeye take do nonsense
Warri Boy, we still dey give wahala problem

Dem carry my matter for their head like gbese
Shebi, dem oni-gbese
Dem dey spy me like say my life na expo
Wonti jimi wo bi expo

Dem go follow me on twitter
Watch stories on Insta
First to view status for WhatsApp o
Dem no go face book but dem dey your Facebook o eh

Na wetin we go call this kind people yea
Na Wetin we go call this kind people
Dem be monitoring Spirits
Monitoring Spirits
Ehh, dem be monitoring spirit
Monitoring Spirits
Monitoring Spirits ahh
Dem be monitoring Spirits

See as my matter full their mouth like who dey chop salad
They want my downfall, but Oluwa fall their hand
Clear them throway Come still put their back for ground
He got them turnioniown like a roundabout
Even when I breathe they want to know if it's air
Even when I hold car key, they think it's Leggediz Benz
Your worse enemies can be your greatest friends
God prepareth my table before my enemies and some friends
You carry my issue for belle? You go miscarry
Cuz Oluwa got the boy, God is my big daddy
The kind oil for my head see, Bros no be Nifor
Bros no be Chevron, shey it's you that I'll be lying for
Walk through the valley of the shadow of death
Look the devil for eye, ask am if e no get respect
And all of una when dey monitor me like PC
Oluwa cause a shutdown
Now tell me how una wan see, me me me
How e be you na? Ayeee

Dem carry my matter for their head like gbese
Shebi, dem oni-gbese
Dem dey spy me like say my life na expo
Wonti jimi wo bi expo

Dem go follow me on twitter
Watch stories on insta
First to view status for WhatsApp o
Dem no go face book but dem dey your Facebook o eh

Na wetin we go call this kind people yea
Na Wetin we go call this kind people
Dem be monitoring Spirits
Monitoring Spirits
Ehh, dem be monitoring spirit
Monitoring Spirits
Monitoring Spirits ahh
Dem be monitoring Spirits

Oghene biko, chineke meh
See how dem dey look me like take-away
On a Saturday? On a Saturday
Oya put your hands up, hip hop, hurray

Dem carry my matter for their head like gbese
Dem carry my matter for their head like gbese

Dem go follow me on twitter
Watch stories on Insta
First to view status for WhatsApp o
Dem no go face book but dem dey your Facebook o

Frankie Free is crazy for this one
Yeah yeah yeah yeah
It's your boy TnJ aka The Gem King
No limits



Credits
Writer(s): Oghenetega Oke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link