Don't Blame Me

Eh oooooh oo na na
It's J-weezy na
(Sometimes it's really tough you Know
Having all this thoughts In your head, tryna actualize Your dreams mehn
This shit Ain't easy bruv)

I've done alot of things they said I should do
I pause the music make i for Finish school o
Sometimes i mess up, some times i act a fool
I've been nice to people wey no Appreciate me
Fell in love with a girl wey been Play me
E don dey teh baba God please Remember me

I been dey fight for the people Wey no reason me
Jonze all d people wey been dey For me
I'm only human so make you no Vex for me

Don't blame me o
Don't blame me o
If i carry shoulder for u
Don't blame me o
Don't blame me o
If i don dey over do
Don't blame me o
Don't blame me o
If i carry shoulder for u
Don't blame me o
Don't blame me o
Wen i dey suffer e no concern you

No blame me if i no pick your call
I dey pray make oluwa sef pick my call
Cus some people dey wey want make i fall
No blame me if i no pick your call
I dey pray make oluwa sef pick my call
Cus some people dey wey want make i fall

I need sometime to clear my Head ooeh eee
Sometimes i lock myself up Make i dey dey reason
Cus the life wey we live
My guy u gats to reason am well
U gat to think about it

Think about
All d times wey we no dey get Food to chop
So wen d money comes wey gats To use am well
Sometimes i feel down nd I don't really wanna talk
Dey reason my mistakes. i gats to use my head o

I've done alot of things they said i should do
I pause the hustle make i for finish school o
Sometimes i mess up, some times i act a fool

I've done alota things dey said i should do
I pause the music make i for finish school o
Sometimes i mess up, some times i act a fool

I've been nice to people wey no appreciate me
Fell in love with a girl wey been play me
E don dey teh baba God please remember me

I been dey fight for the people wey no reason me
Jonze all d people wey been dey for me
I'm only human so make you no vex for me

Don't blame me o
Don't blame me o
If i carry shoulder for u
Don't blame me o
Don't blame me o
If i don dey over do
Don't blame me o
Don't blame me o
If i carry shoulder for u
Don't blame me o
Don't blame me o
Wen i dey suffer e no concern you



Credits
Writer(s): Joshua Obodo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link