Pariwo
I been tell you make you no compare me with smello
I no send you even curve your girl too like pirlo
You see sars ooh you no quick to runaway na cell ooh
That one no mean say brother the story no fit change ooh
Teti gbo ooh
Confusion everywhere ooh
God punish all of dem
Wey shooti kolade ooh
Kasala ooh
When you tie bandana ooh
Dem go shine eye for you
You don keep egbekegbe ooh
So when the mandem start to panic
I tell dem to gbese yen cos the gbedu steady be dropping
They no fit stop am cas a man nah tsunami
So make you shake your body ce
Pariwo pariwo
Coming through like sallah ooh
No get time like barawo
I don start to mara ooh
Pariwo pariwo
Moni motun ti dara ooh
When you hear the gbedu ooh
Moni twist ma pami ooh
Egbomi
Make another man no know wetin you carry
I tell you
If dem know say dem no fit reach you dem go envy
Oooooh oooh ooooh
Na wetin dey make me dey want to dey be on a low ooh ooh
So make I just dey on my own ooh
Shebi normally shebi normally
You dey woju mi nigba penury
When the money con come in finally
You dey follow me likey kompany
Everybody di body
Wannna sample the boooy
Ooh ooh ohh ooh
Make you show me the money
Make you show me the money
Ahn ahn ahn ahn
So when the mandem start to panic
I tell dem to gbese yen cos the gbedu steady be dropping
They no fit stop am cas a man nah tsunami
So make you shake your body ce
Pariwo pariwo
Coming through like sallah ooh
No get time like barawo
I don start to mara ooh
Pariwo pariwo
Moni motun ti dara ooh
When you hear the gbedu ooh
Moni twist ma pami ooh
I no send you even curve your girl too like pirlo
You see sars ooh you no quick to runaway na cell ooh
That one no mean say brother the story no fit change ooh
Teti gbo ooh
Confusion everywhere ooh
God punish all of dem
Wey shooti kolade ooh
Kasala ooh
When you tie bandana ooh
Dem go shine eye for you
You don keep egbekegbe ooh
So when the mandem start to panic
I tell dem to gbese yen cos the gbedu steady be dropping
They no fit stop am cas a man nah tsunami
So make you shake your body ce
Pariwo pariwo
Coming through like sallah ooh
No get time like barawo
I don start to mara ooh
Pariwo pariwo
Moni motun ti dara ooh
When you hear the gbedu ooh
Moni twist ma pami ooh
Egbomi
Make another man no know wetin you carry
I tell you
If dem know say dem no fit reach you dem go envy
Oooooh oooh ooooh
Na wetin dey make me dey want to dey be on a low ooh ooh
So make I just dey on my own ooh
Shebi normally shebi normally
You dey woju mi nigba penury
When the money con come in finally
You dey follow me likey kompany
Everybody di body
Wannna sample the boooy
Ooh ooh ohh ooh
Make you show me the money
Make you show me the money
Ahn ahn ahn ahn
So when the mandem start to panic
I tell dem to gbese yen cos the gbedu steady be dropping
They no fit stop am cas a man nah tsunami
So make you shake your body ce
Pariwo pariwo
Coming through like sallah ooh
No get time like barawo
I don start to mara ooh
Pariwo pariwo
Moni motun ti dara ooh
When you hear the gbedu ooh
Moni twist ma pami ooh
Credits
Writer(s): Joshua Chapi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.