Never LET YOU GO
Yeah yeah
Woo woo woo yh yh yh yh yh yh yh yh yh
Only you and I go understand this kind of feelings I get oh
I say
Only you and I go understand this kind of feelings I get so
Like a spliff I dey burn you everyday
You dey burst my brain, I can not deny it any ways
Everyday i dey jogodo
E be like say I don dey high for your matter
Every way I dey follow go
Because of you girl
Them nooooo go understand
That I will never let you go
Them nooooo go understand
That I will never let you go
I'll be your man
Through the stormy times and the better days
I'll be your man
I know say me I be the dulling type before
But I'm tryna be a man
I'm tryna let go of my past mistakes and
Be alright I'll be alright for you
Dem nooooo go understand
I'll be alright for you
That I will never let you go
Dem noooo go understand
Always be your man
The man for you
Them nooooo go understand
That I will never let you go
Them nooooo go understand
That I will never let you go
I done fuck up before
I know, I nor be perfect man
And I promise to let it goooooo
I'll never ever hurt you no more
I know say na only you wey dey show me love
I no go ever ever dull myside anymore
Girl na you wey I like
And everytime when I think of you man dey feel like I'm always high
And I dey feel like say you be shoko when I take everyday
You dey make me feel highly always
I will never ever let you goooooooo
I promise to be a better mannnn
Woo woo woo yh yh yh yh yh yh yh yh yh
Only you and I go understand this kind of feelings I get oh
I say
Only you and I go understand this kind of feelings I get so
Like a spliff I dey burn you everyday
You dey burst my brain, I can not deny it any ways
Everyday i dey jogodo
E be like say I don dey high for your matter
Every way I dey follow go
Because of you girl
Them nooooo go understand
That I will never let you go
Them nooooo go understand
That I will never let you go
I'll be your man
Through the stormy times and the better days
I'll be your man
I know say me I be the dulling type before
But I'm tryna be a man
I'm tryna let go of my past mistakes and
Be alright I'll be alright for you
Dem nooooo go understand
I'll be alright for you
That I will never let you go
Dem noooo go understand
Always be your man
The man for you
Them nooooo go understand
That I will never let you go
Them nooooo go understand
That I will never let you go
I done fuck up before
I know, I nor be perfect man
And I promise to let it goooooo
I'll never ever hurt you no more
I know say na only you wey dey show me love
I no go ever ever dull myside anymore
Girl na you wey I like
And everytime when I think of you man dey feel like I'm always high
And I dey feel like say you be shoko when I take everyday
You dey make me feel highly always
I will never ever let you goooooooo
I promise to be a better mannnn
Credits
Writer(s): Kestine Emonkhamen
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.