Ginger

Yeah yeah, Saifsayso
Back it up for me (Oouu yeah!)

Umm My lady o my lady o shey you gbadu the things I do, my lady o my lady o, aahhaaa
Oh my lady o shey you know say i gbadu the things you do, my lady o my lady o, aahhaaa
Oh my lady o my lady o me i gbadu the things you do, my lady o my lady o

See any time you want to come around (Yeah)
The only time wey i dey feel so nice (Woahwoah)
I go dey feel like a superman
Girl you dey make me to feel so high
See anytime you want to come around (Yeah)
The only time wey i dey feel oook
I go dey feel like a superman (Ye, ye, yeah, yeah)
Girl you dey make me to feel so high Aahaaa

Na me dey bring you the vibes from the West side of Africa
And when i handle your waist you go know say i get stamina
Shine on the regular (Oh yeah yeah yeah yeah yeah, oh yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah)
Steeze so clean you gon know that i'm a foreigner
Make una dey hear me now
I no dey shy for the camera, girl i dey shy for you you
Make a hundred bands i'ma spend like twenty on you you
Ooh girl you dey turn me to mumu, you get my mumu button
Oh yeah, yeah!

Umm My lady o my lady o shey you gbadu the things I do, my lady o my lady o, aahhaaa
Oh my lady o shey you know say i gbadu the things you do, my lady o my lady o, aahhaaa
Oh my lady o my lady o me i gbadu the things you do, my lady o my lady o (Yehe, ye)

See any time you want to come around
The only time wey i dey feel so nice
I go dey feel like a superman (Yeah yeah)
Girl you dey make me to feel so high
See anytime you want to come around (Yeah)
The only time wey i dey feel oook
I go dey feel like a superman
Girl you dey make me to feel so high, Aahaaa

Give me dance, give me dance, give me dance, I want to see you dance
Give me dance oh yeah, aahhaaa (Eyyah)
Give me dance, yeah yeah yeah
Make you no dey slow down nah nah nah
Give me dance, yeah yeah yeah
Make you no dey slow down for me
Say make you give me dance oh, ye
I want to see you dance
Me i get plans make we boogie down, give me dance, give me dance oh (Yeee, yeah)

My lady o my lady o, shey you gbadu the things i do, my lady o my lady o, aahhaaa
Oh my lady o, shey you know, Saifsayso (Aaahhn)
Yeiye, ye ye



Credits
Writer(s): Sayfullah Alakayi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link