Better Dey Come
My first girl in Ikorodu
I was so in love and my head Mezebu
Yehyeheyeh
Was so sure I was doing the right thing
Even friends dem a yarn me strong thing
But me no dey care wetin dem dey do ooo
E never hapun e no mean say it's over
Baby leave me she go follow producer
Judas dey everywhere, Omo dem no dey loyal
Put your hopes on God and call on Jehovah
Omo better Dey come uhh
Yelele, better Dey come uhh
Hope day you never give up
better Dey come uhh
Yeheye eeh
Hmm
My mama tell me say e
Always put your trust in God
Never look down on Jehovah
You can make it if you try
I just wanna see you shine
Toba r'ode tete wale
Ranti omo Eni ti wo n se
Omo mi take it o
Never lose your focus till
you make it o yeah yeah
So keep on believing
And don't be deceived
I say, I say better Dey come o
Yehlele I say better Dey come ooo
Yeah e
Better Dey come o, better Dey come
Make I hear
I was so in love and my head Mezebu
Yehyeheyeh
Was so sure I was doing the right thing
Even friends dem a yarn me strong thing
But me no dey care wetin dem dey do ooo
E never hapun e no mean say it's over
Baby leave me she go follow producer
Judas dey everywhere, Omo dem no dey loyal
Put your hopes on God and call on Jehovah
Omo better Dey come uhh
Yelele, better Dey come uhh
Hope day you never give up
better Dey come uhh
Yeheye eeh
Hmm
My mama tell me say e
Always put your trust in God
Never look down on Jehovah
You can make it if you try
I just wanna see you shine
Toba r'ode tete wale
Ranti omo Eni ti wo n se
Omo mi take it o
Never lose your focus till
you make it o yeah yeah
So keep on believing
And don't be deceived
I say, I say better Dey come o
Yehlele I say better Dey come ooo
Yeah e
Better Dey come o, better Dey come
Make I hear
Credits
Writer(s): Adewale Sanni
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.