God of Everything
God of hush puppi
God of Wood berry
God of wood berry
God of E money
God of everything
The God of everything
Abeg answer
Abeg answer me
Abeg answer me
Abeg deliver
Abeg deliver me
I want to make money
God of Chu wire
God of b naira
God of b naira
Jowie zazza
Obi Cubana
Ati Jay currency
Abeg answer
Abeg answer me
Abeg Reason
Abeg reason me
I want make money
Security don dey secure the man
Don dey secure the man
Because the man e don secure the bag
E don secure the bag
Listen
Check the Ghana must go
You go know we get owo to blow
Owo to blow
Owo to blow
You go know we get owo to blow
Money way
Going the money way
I wan dey anywhere the money dey
Dangote
Dangote
Dangote
Still Dey look for money so me I go hustle sote
Okay okay okay
My mummy is okay
My daddy is okay
All of my brothers okay
Everybody okay
Okay okay okay
Okay okay okay
Very very okay
Money make the world go round
Money make the fine fine girls to go down
Money
root of all evil
Because the money don kill so many people
Hustle o
Ogbeni hustle o
Make your teeth no turn to opener for your family meeting o
Hustle o
Alaye make you hustle o
Make shoprite no come dey look like USA for your pikin o
Masun
Ogbeni wake up
It's time to make funds
It's time to make funds
Masun
Alaye stay woke
If you don't tire to stay broke
God of hush puppi
God of Wood berry
God of wood berry
God of E money
God of everything
The God of everything
Abeg answer
Abeg answer me
Abeg answer me
Abeg deliver
Abeg deliver me
I want to make money
God of Chu wire
God of b naira
God of b naira
Jowie zazza
Obi Cubana
Ati Jay currency
Abeg answer
Abeg answer me
Abeg Reason
Abeg reason me
I want make money
I want to make dollar like I'm Otedola
I want to make naira like I'm naira Marley
Otis
Chuwire
Mario beats
The God that answereth by money let him be my God
God of Wood berry
God of wood berry
God of E money
God of everything
The God of everything
Abeg answer
Abeg answer me
Abeg answer me
Abeg deliver
Abeg deliver me
I want to make money
God of Chu wire
God of b naira
God of b naira
Jowie zazza
Obi Cubana
Ati Jay currency
Abeg answer
Abeg answer me
Abeg Reason
Abeg reason me
I want make money
Security don dey secure the man
Don dey secure the man
Because the man e don secure the bag
E don secure the bag
Listen
Check the Ghana must go
You go know we get owo to blow
Owo to blow
Owo to blow
You go know we get owo to blow
Money way
Going the money way
I wan dey anywhere the money dey
Dangote
Dangote
Dangote
Still Dey look for money so me I go hustle sote
Okay okay okay
My mummy is okay
My daddy is okay
All of my brothers okay
Everybody okay
Okay okay okay
Okay okay okay
Very very okay
Money make the world go round
Money make the fine fine girls to go down
Money
root of all evil
Because the money don kill so many people
Hustle o
Ogbeni hustle o
Make your teeth no turn to opener for your family meeting o
Hustle o
Alaye make you hustle o
Make shoprite no come dey look like USA for your pikin o
Masun
Ogbeni wake up
It's time to make funds
It's time to make funds
Masun
Alaye stay woke
If you don't tire to stay broke
God of hush puppi
God of Wood berry
God of wood berry
God of E money
God of everything
The God of everything
Abeg answer
Abeg answer me
Abeg answer me
Abeg deliver
Abeg deliver me
I want to make money
God of Chu wire
God of b naira
God of b naira
Jowie zazza
Obi Cubana
Ati Jay currency
Abeg answer
Abeg answer me
Abeg Reason
Abeg reason me
I want make money
I want to make dollar like I'm Otedola
I want to make naira like I'm naira Marley
Otis
Chuwire
Mario beats
The God that answereth by money let him be my God
Credits
Writer(s): Sean Otis
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.