Remember (feat. Sound Sultan)
It's Squeeze Records
It's Atela
And Naija Ninjas
When I get famous
Abegi draw my ear
When I don go, all the place wey I dey dream to go so
When money don come oh
When pepper don rest
And when I don see many things wey I been dey dream to see so ay
When the world don (when the world don hear my song oh)
When the world don (everybody don dey hail my name oh)
When the world don (everybody know my face oh-oh)
And when the world don baba (I pray make I no forget God oo)
Mama tell me story, make I remember the area wey I come from
Mama tell me story, make I remember people wey help me up oh
Mama tell me story (story)
Mama tell me story (story)
Mama tell me story (story)
For this world e no hard to forget
Oh-oh-oh-oh, oh-oh-oh-oh, woah-woah
Oh-oh-oh-oh, oh-oh-oh-oh, woah-woah
Oh-oh-oh-oh, oh-oh-oh-oh, woah-woah
Oh-oh-oh-oh, oh-oh-oh-oh, woah-woah
Mama tell me story, and I never forget oh
E dey my mind (e dey my mind)
E dey my mind (e dey my mind)
E dey my mind (e dey my mind)
And I never forget oh
E dey my mind (e dey my mind)
E dey my mind (e dey my mind)
E dey my mind (e dey my mind)
And I never forget oh
E dey my mind (e dey my mind)
E dey my mind (e dey my mind)
E dey my mind (e dey my mind)
And I never forget oh
E dey my mind (e dey my mind)
E dey my mind (e dey my mind)
E dey my mind (e dey my mind)
You get e so many rivers to cross I say
Better pay attention to the words I say
E no dey too tey before your head start to grey
You no wan find out say you use your whole life to dey craze so
Ajo láàyè eh
Person wey you meet on your way up fit to help you on your way down oh
So brother make you look ground oh
This life na journey eh-eh
Person wey you meet on your way up fit to help you on your way down oh
Who get ear make e hear if e no dey akin sẹlẹ fun
If e no dey make you tell am (tell am)
If you get load you must gberu (ehen)
If you get pride make you go drop am (drop am)
If you get load you must gberu

Tell me story, no be say when I blow I go start to dey come form
Tell me story, story, story ooh, where I come from
Tell me story, make I remember Satellite when I dey London
Oh-oh-oh-oh (e dey my mind) oh-oh-oh-oh, woah-woah (e dey my mind) (I no wan forget oo)
Oh-oh-oh-oh (e dey my mind) oh-oh-oh-oh, woah-woah (e dey my mind) (I no wan forget oh)
Oh-oh-oh-oh (e dey my mind) oh-oh-oh-oh, woah-woah (e no hard to forget oh)
Hard to learn from
Hard to learn from
(TY Mix)
It's Atela, yeah

Credits
Writer(s): Nwamaka Chiemeze Sam Ejehu, Charles Ita, King David Makan
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.