Time

Yeeeee yeah e
Eh
Lareez e re o
Eh Yunno ah (It's Ovie the Creator)

Checking my Time no delay
Me I want carry the paper go
If you Dey street you relate
Man no Dey fear death
Mo ni ku Lapo yeah
Ararararara
Forget e break dance
Afro lo ni gbedu
Ararararara
Na me be pillar bi ti igi gedu
Owo lo n
Owo lo n
Owo lo n Shey gboro
Oh oh oh
Owo lo n
Owo lo n
Owo lo n Shey gboro
Oh oh oh

Back then
Dem Na see me
Dem Na wave
Bad man dreams bigger than like wave
I keep the hustle steady for my lane
I tie the bolt
I be the usain for my lane
I just Dey run my race o yeah
So i kept on believing
Wetin my eyes see no deceive me
Mama say boy hustle make you no go carry last o
No go dey joko Tarata
Make you start to dey hustle
Like mallam for kaara
Ah ah haaa
Aiye yii o lee ooo
Majaa Masaa l'aye oo

Checking my Time no delay
Me I want carry the paper go
If you Dey street you relate
Man no Dey fear death
Mo ni ku Lapo yeah
Ararararara
Forget e break dance
Afro lo ni gbedu
Ararararara
Na me be pillar bi ti igi gedu

Ya man
Back inna the day o
When kaluba no Dey
Omo we lay low
Dem ma' see we
Dem ma' no send we face o
Like a soldier man
Me I Dey pon me base o Ah
To ba tiri korope ko ja!
Awon Temi virtual Bet9ja
But you for wait
Make we relate
It don Dey late
Na by 8
Dem Dey lock the gate Oh oh
Me na Dey drink me na Dey smoke o
Me I Dey sing me I flow o
But you for wait
Make we celebrate
Omo na my time make we jubilate
No forget the date o

Checking my Time no delay
Me I want carry the paper go
If you Dey street you relate
Man no Dey fear death
Mo ni ku Lapo yeah
Ararararara
Forget e break dance
Afro lo ni gbedu
Ararararara
Na me be pillar bi ti igi gedu
Owo lo n
Owo lo n
Owo lo n Shey gboro
Oh oh oh
Owo lo n
Owo lo n
Owo lo n Shey gboro
Oh oh oh

Aye yi ole o
Maja masaa l'aye o
Omo just incase you don't know we ye e ye
Lareez e re o eh
(Spyritmyx)



Credits
Writer(s): Adewale Sanni
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link