Penetrate

Patoranking)
When you dey hustle nobody send you When you don make am
dey go come pretending Dey go claim say den be your friends
Del B omo dem no get end
As dey rise I be daily man Man a fuel like a new born
Mama say issa carry on I will make you run the
place like a stallion New man change like a chameleon
Fight for yourself like a battalion Stack up the money in a billion
And don't spend the money on Don Perignon
I just dey meditate Every day I just dey elevate As
I dey motivate Everything I do I just dey penetrate (
Ohhh weeeh, oweeh, oweeh, oweeh) (
Everything I do just dey penetrate oh
Patoranking everytime we dey elevate oo (
Ohhh weeeh, oweeh, oweeh,
oweeh) Everything I do just dey penetrate oo (
Ohhh weeeh, oweeh, oweeh, oweeh)
I want to buy motor I want to build house
I want to chop life
I want to get money
I want to buy car I want to live my life
Del B)
Make you no look uche follow me Say make u count your blessings all
Say God wey dey bless every man Say He go bless you if u do your best

New man change like chameleon
Fight for yourself like a battalion
Stack up the money inn a billion
Don't spend the money don Perignon
I just dey elevate
Every day I just dey motivate
As I dey educate Everything I do Ijust dey penetrate (oweeh, oweeh,
oweeh) Everything I do just dey penetrate o (oweeh, oweeh,
oweeh) Patoranking everytime we
dey elevate oo (oweeh, oweeh, oweeh) (
I want to buy motor I want to build house I want to chop life I want
to get money I want to buy car I want to live my life) I want to buy
motor I want to build house I want to chop life I want to get money I
want to buy car I want to live my life Everything I do just dey
penetrate (oweeh, oweeh,
oweeh) Everything I do just dey penetrate (oweeh, oweeh,
oweeh) Del B Patoranking everytime we dey elevate o (oweeh, oweeh,
oweeh) Everything I do just dey penetrate oo (oweeh, oweeh,
oweeh) Everything I do just dey penetrate Everything I do just dey
penetrate oo Del B Patoranking everytime we dey elevate o (oweeh,
oweeh, oweeh) Everything I do just dey
penetrate oo (oweeh, oweeh, oweeh) Wa wa wa wa wa wawa



Credits
Writer(s): Patrick Okorie, Ayodele Basil, Patrick Imohiosen
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link