Make AM

Aha! this is the introduction - STARmara
Of the last Fela soldier
Giving it to them and bring fun to the function

Take am Oga, take am government
They no go eat and let us to torment
We eat our words and we dey stay quiet
But me I eat them like balance diet
Put suffer suffer on quick notice
Oga at the top, Put am for Hot sit
Kill all the Zombies way dey for office
Nigeria Bozo Club
Block All Intelligent Talk

I must to make am today
They cannot stop my shine
I must to make am today
They cannot stop my shine
We must to make am today
They cannot stop our shine
We must to make am today
They cannot stop our shine
I must to make am today
They cannot stop my shine
I must to make am today
They cannot stop my shine
We must to make am today
They cannot stop our shine
We must to make am today
They cannot stop our shine

I got the keys
I got the keys
I got the keys like DJ Khalid
Young Fela Kuti with small Bob Marley
Giant in the game, I be Great Khalid
You cannot stop even you kill me
I must to make shey una dey feel me
Na your own cup of tea go remain empty
Yea Yea
I got the keys
I got the keys
I got the keys like Dj Khalid
Young Fela Kuti with small Bob Marley
Gaint in the game, I be Great Khalid
You cannot stop even you kill me
I must to make shey una dey feel me
Na your own cup of tea go remain empty

I must to make am today
They cannot stop my shine
I must to make am today
They cannot stop my shine
We must to make am today
They cannot stop our shine
We must to make am today
They cannot stop our shine
I must to make am today
They cannot stop my shine
I must to make am today
They cannot stop my shine
We must to make am today
They cannot stop our shine
We must to make am today
They cannot stop our shine

Freedom of speech don't exist were we come from
Say something great you become an outlaw
Freedom to steal exist in the government
They don't give a shit, its part of the law
The system full of flaws
The law maker are corruption bakers
They eat the cake that belongs to the people
Your leaders are not qualified to lead
They feel entitled because their religion, language and tribe
No one can move a pin without a bribe
When its time to stand up for the people
They all hide, we must make am



Credits
Writer(s): Victory Ukaegbu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link