RoadSong

Say we go jaiye
We go faji oo
Poverty no fi touch me no no

I no dey fear hunger, see me, i know these roads
I fit to hold my own
From leebi to sundown
We dey hussle on di low-never ever make small money go
It be small time, no lie
See my wrist and neck all ice
We go pull up in the benzo - pull up up in a benzo

Roadman ni min kp3l3 yes
Everything i go put my mind to ego source ego work
I no go fi kpeme no
And may what don't kill you give you strength, tie your shoe
And move with your head
Small time, the kudi go bleed
I'm a road man, i look then i leap
Cos if you sow, you go reap oo
Person wey dey sleep no dey eat

Sika y3 mogya
Nakai nakai nakai

And if Femi Otedola still dey hussle o, gimme one reason why una still dey sleep
(Roadman, mia weni)
And if Paa Kwesi and kwame D dey scheme, on God - i no go fit dey sleep
(Roadman, mia weni)

Annhh hey
(Paper akpeey no)
So i pull up with all of my mandem make all the gyaldem start to dey vibrate o
(i know, i know,)
Nyumor ehaami more than i can handle
So i go hussle hussle hussle hussle yeah yeah yeah yeah

Wosuro aa wonni
S3 wohw3 m'anim aa what you see
If there's snakes in the grass, climb a tree
See the blood in my eyes i'm a beast
Accra boy—mese 3de3n ne defeat
Kw3 ohe ojogbaan ein paddie
Maff no go talk if my eyes never see —wear my heart on my sleeves
Keep a lighter on me
If you fokop i go show you the true Jeremy

Roadman ni min kp3l3 yes
Everything i go put my mind to ego source ego work
I no go fi kpeme no
And may what don't kill you give you strength, tie your shoe
And move with your head
Small time, the kudi go bleed
I'm a road man, i look then i leap
Cos if you sow, you go reap oo
Person wey dey sleep no dey eat

And if Femi Otedola still dey hussle o, gimme one reason why una still dey sleep
(Roadman, mia weni)
And if Paa Kwesi and kwame D dey scheme, on God - i no go fit dey sleep
(Roadman, mia weni)



Credits
Writer(s): David Ayiku
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link