Nonstop
Scammers don dey scam scammers, I hope u get though
A lot niggas doing drugs all dey want is to get d dough
I keep on writing, keep on pushing, to get more heavy flows
Since I was 13 I don dey write music, even lord knows
I dey spit punchlines, now you see me on newspaper
I no too like bungalow mehn I prefer double decker
Hin don tey wey I don dey rap mehn, now am getting better
Dem wan chop me like dremo meat cause am getting bigger (Bigger meat)
Don't be d next victim, be d next big thing
So many deals to sign, yeah dahs my biggest dream
I gave u something light, but I no like cream
She don chop all ur money now ur eyes don dim
If I no make omo wetin I gain
My story go be like railway wey no even get train
And have been through a lot but am facing my pains
I no go tire for dis one, am gonna win d race
Every time I dey drop, I come with different vibe
Nigga make u hear me well make u know say no be lie
Any beat I dey get me I just dey beautify
Oluwa no go shame us cause na only you we glorify
Mo she she bere ni, yeah you can call it Genesis
Live a good life yeah don't get caught up with nemesis
Dis is d journey of my life yeah it is my legacy
Thunder fire all dis fake prophets with dere fake prophecies
Rapping non-stop, no chorus
Small money don enter pocket now dem wanna know us.
Baby make I be your lens so I go dey focus
So many haters now, see dem don dey bone us
Man on d beat,man on dis shit
When I drop dis song, he go dey on repeat
Call me G.O.A.T,call me beast
Am the king
Am the king
Am the king of the street
All eyes on me like a cinema
Oya make we go Brazil omo make we see neymar yeah
And my music is like a pregnancy, every day am pushing hard omo just to deliver
And have been staring on the televi
Hoping one day every body will be seeing me woah
I will be dropping bars like a jailer
I no be ASA but dem calling me a prisoner
I came into dis industry to cause trouble
Rappers getting cold now but I still dey bubble
The ones I said I love sef, dem don dey fumble
Am so in love with my music I just wanna cuddle
And I can sing but I can rap better
Am so fly right now but I no get feather
Fourteenth of February, got a love letter
I'm gonna love you till the end, forget the weather
I'm a boss,but I no get driver
I do this for the fame, gotta dream bigger
Gotta light up my world like am smoking cigar
And I'm so hot right now, call me dope nigga
And now I switch up the game cause I want the fame
The money coming in, let it rain
I'm heading to the top in many ways
Smart boy hun? Got seven As
Am so hot right now, you can call me dynamite
But all this rappers so cold,seven degrees Fahrenheit
Yeah I'm heading to the top
I'm gonna reach the greatest height
Never backing down on this one yeah am ready for the fight
This is to my boss, eyan temi ycee
Out of all the letters you had to choose mehn,why C?
Some said it means he's cool
O mehn I see
Gonna freeze your mind with my lyrics, call me ice prince
Ogbeni calm down now, malo shara giri
Put your pride down now, no dey form agidi
I be Yoruba boy, I know a, b, d
And now we going global now,abuja to lasgidi
Who gat the key to the B man
Gonna flex until they see us
Lord save me from the evil ones, let me see Jesus
Don't care about what you feel about me yeah because
Every time we step into the building
They just wanna be us
Got a couple bucks, now you feeling fly
Put your pride down until you reach the sky
A word for my niggas better listen guy
Hustle till the end, cause that is the better life...

Credits
Writer(s): Afolayan Ifemuyiwa
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.