Your Love (Mix Cut) [MIXED]
Oh yeah yeah
Smart dey here so
Yeah yeah
Lokas on the beat
Wetin you give me chop wey dey worry me
This your loving is driving me crazy
I no dey lie baby girl you are a blessing
Me I no go mind if you chop my money
But se you know this your matter
E dey make man dey craze o
Se you know this your Baka
E dey make man dey jonze eh
So many girls for my DM
But you know say for your love I no go mind them eh
Se na true say you like Benz
Because you know say for your love i fit to buy ten eh
And all them guys wey dey toast you (wey dey toast you)
Se you say for your love me I go kpai them eh
Gucci, Prada, Fendi
Se you know say for your love me I go buy them eh
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Ikebe na slow poison
Make you Jejely whine before you kill person eh
As I dey look I don dey loose guard o
Wetin you carry fit make person spend him last card
O Girl you're killing me, Killing me
Killing me with this your body
And I no go mind if you Softly, Softly
Roll am on top my body yeah yeah
If you tell me yes I go give you ring
I will carry you go see mommy yeah
If you give me Love, I go give you Love
I will spray you plenty money yeah
Come Closer
Ko wa fife tutu sokan mi o
Come Closer
Ko wa fife tutu sokan mi o
So many girls for my DM
But you know say for your Love I no go mind dem eh
Se na true say you like Benz
Because you know say for your love i fit to buy ten eh
And all them guys wey dey toast you
Se you know say for your Love me I go kpai dem eh
Gucci, Prada, Fendi
Se you know say for your love me I go buy them eh
This your Loving
This your Loving
I can't explain
This your Loving
This your Loving
I can't explain
This your Loving
This your Loving
I can't explain
This your loving
This your Loving
I cant explain
I no dey lie you blow my mind
I go do you well if you be my wife
The kind of love i get for you
E dey make me wan dey lose my mind
Se you know this your matter
E dey make man dey craze o
Se you know this your Baka
E dey make man dey jonze o
This your Loving
This your Loving
I Can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't Explain o
Smart dey here so
Lokas on the beat
Yeah yeah
I can't explain o
I can't explain o
Smart dey here so
Yeah yeah
Lokas on the beat
Wetin you give me chop wey dey worry me
This your loving is driving me crazy
I no dey lie baby girl you are a blessing
Me I no go mind if you chop my money
But se you know this your matter
E dey make man dey craze o
Se you know this your Baka
E dey make man dey jonze eh
So many girls for my DM
But you know say for your love I no go mind them eh
Se na true say you like Benz
Because you know say for your love i fit to buy ten eh
And all them guys wey dey toast you (wey dey toast you)
Se you say for your love me I go kpai them eh
Gucci, Prada, Fendi
Se you know say for your love me I go buy them eh
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Ikebe na slow poison
Make you Jejely whine before you kill person eh
As I dey look I don dey loose guard o
Wetin you carry fit make person spend him last card
O Girl you're killing me, Killing me
Killing me with this your body
And I no go mind if you Softly, Softly
Roll am on top my body yeah yeah
If you tell me yes I go give you ring
I will carry you go see mommy yeah
If you give me Love, I go give you Love
I will spray you plenty money yeah
Come Closer
Ko wa fife tutu sokan mi o
Come Closer
Ko wa fife tutu sokan mi o
So many girls for my DM
But you know say for your Love I no go mind dem eh
Se na true say you like Benz
Because you know say for your love i fit to buy ten eh
And all them guys wey dey toast you
Se you know say for your Love me I go kpai dem eh
Gucci, Prada, Fendi
Se you know say for your love me I go buy them eh
This your Loving
This your Loving
I can't explain
This your Loving
This your Loving
I can't explain
This your Loving
This your Loving
I can't explain
This your loving
This your Loving
I cant explain
I no dey lie you blow my mind
I go do you well if you be my wife
The kind of love i get for you
E dey make me wan dey lose my mind
Se you know this your matter
E dey make man dey craze o
Se you know this your Baka
E dey make man dey jonze o
This your Loving
This your Loving
I Can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't explain o
This your Loving
This your Loving
I can't Explain o
Smart dey here so
Lokas on the beat
Yeah yeah
I can't explain o
I can't explain o
Credits
Writer(s): Wayne Smart
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.